Call Waiting

7 o'clock, wo mba yɛ
M'afrɛ wo phone saa wo nfa yɛ
2:30 wo ndaa yɛ
Call waiting

If I getty wing like an Eagle
I will fly to anywhere you dey
Make I be your superhero (O Yeah)
Tell me what be your pin code,
So I go open all the doors for your heart
What be the issue
'Cause I dey feel the melody, when we dey just you and me
We go dey spiritually
If you dey feel the melody, make you love me tenderly
Anyway spiritually (O lo lo)

Lobi ikɛ baa sumor mi yea yeah
Sumor mi yeah yeah

Lobi ikɛ baa sumor mi yea yeah
Sumor mi yeah yeah

Awula ikɛ baa sumor mi yea yeah
Sumor mi yeah yeah
Baby ikɛ baa sumor mi yeah yeah ee
Baby ikɛ baa sumor mi yeah yeah ee

7 o'clock, wo mba yɛ
M'afrɛ wo phone saa wo nfa yɛ
2:30 wo ndaa yɛ
Call waiting

When I dey sick, when I dey sick
Girl your body, be my medicine
And girl your kiss, my remedy
Nobody else only you and me girl

See I go love you taya oo
You're my heart desire oo baby
You wanna love be fire oo
Love be fire oo

See I go love you taya oo
You're my heart desire oo baby
You wanna love be fire oo

Lobi ikɛ baa sumor mi yea yeah
Sumor mi yeah yeah

Lobi ikɛ baa sumor mi yea yeah
Sumor mi yeah yeah

Awula ikɛ baa sumor mi yea yeah
Sumor mi yeah yeah
Baby ikɛ baa sumor mi yeah yeah ee
Baby ikɛ baa sumor mi yeah yeah ee

7 o'clock, wo mba yɛ
M'afrɛ wo phone saa wo nfa yɛ
2:30 wo ndaa yɛ
Call waiting

7 o'clock, wo mba yɛ
M'afrɛ wo phone saa wo nfa yɛ
2:30 wo ndaa yɛ
Call waiting



Credits
Writer(s): Oluwatosin Ajibade, Darryl Bannerman Martin, Emmanuel Nwosu, Gregory Newman
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link