Ransom (feat. Ugturnthepage)

Signo (Signo)
UgTurnThePage (Ay ay) UG yeah yeah
(Hey hey hey)
(Bad guys in da building)

We go hol' dem
We go hol' dem to ransom
We go hol' dem
We go hol' dem to ransom (Yes ke)
We go hol' dem (Kon-ko Below, Kon Below)
We go hol' dem to ransom (Kon-ko Below, Kon Below)
We go hol' dem (Kon-ko Below, ye)
We go hol' dem to ransom
Kokolo omo sokoto (We go hol' dem)
Jogodo omo kon kon lo, ei
Ikokoro omo ponlongo, ei
Senegal to sokoto
Ponlogo omo konkolo
Feel the vibing konkolo
Ponlogo omo you go know, ei
Chicago to Tok'yo oh oh

Sé jęję like dat
Whine am for mi babii
Don't be, Don't be
Don't be, Don't be
Don't be, Don't be shy
I know that you are feeling my vibe
I know that you are feeling my vibe
Don't deny! that you ain't feeling this guy
Loving all the way you whine, se walai
Ifeoma wan confuse mi
Walai she dey wine, Walai she dey wine
Ifeoma wan confuse mi
Walai she dey wine, Walai she dey wine
Kwéké, Umutu Kwéké
Kwéké) Way you Dey wine dat ting
Kwéké) Umutu Kwéké
See gbégé (Gbégé)

We go hol' dem
We go hol' dem to ransom
We go hol' dem
We go hol' dem to ransom
We go hol' dem (Kon-ko Below, Kon Below)
We go hol' dem to ransom (Kon-ko Below, Kon Below)
We go hol' dem (Kon-ko Below, ye)
We go hol' dem to ransom
Kokolo omo sokoto
Jogodo omo kon kon lo, ei
Ikokoro omo ponlongo, ei (Na so)
Senegal to sokoto (Thats right)
Ponlogo omo konkolo
Feel the vibing konkolo
Ponlogo omo you go know, oh
Chicago to Tok'yo ei ei

Say form a big O
Signo say form a big O
Hmmm, make you form a big O
Like your mothers cooking pot
Come close make I feel the ikebe
This thing wey you carry igbégbé
Push it to the front and pull it to the back
Na gear box, omoge you dey fire

We go hol' dem
We go hol' dem to ransom
We go hol' dem
We go hol' dem to ransom
We go hol' dem (Kon-ko Below, Kon Below)
We go hol' dem to ransom (Kon-ko Below, Kon Below)
We go hol' dem (Kon-ko Below, ye)
We go hol' dem to ransom
Kokolo omo sokoto
Jogodo omo kon kon lo, ei
Ikokoro omo ponlongo, ei
Senegal to sokoto (We go hol' dem)
Ponlogo omo konkolo
Feel the vibing konkolo (Ma ma shéy béyén naw)
Ponlogo omo you go know, ei (Kilon shey é, mama shéy bé)
Chicago to Tok'yo oh oh (Ma ma shéy bi awon omo skiibii mayani)

Say form a big O (Ma ma shéy bé fun awon boiz ei)
Signo say form a big O (Awa ti blow)
You go form a big O
Like your mothers cooking pot ie ei



Credits
Writer(s): Oluwatosin Oni
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link