Bend That Body (feat. Percy & Dj Bolexzie)
Its Maverick's Productions
See Man na wave
I feel her waist
She love ma ways
1, 2, 3
Omalicha bend that body o, body o, bend that body o
If you bend am I go spend my money o, money o, Spend my money o
As the gbedu don dey enter body o, body o, enter body o
Just dey make man make man jolly o, jolly o, make man jolly o, yay
Dem be feeling the boy boy, feel the boy
As I singing the song son, sing the song song
Omo e give me joy joy, gimme joy joy
Big papa grill the boys boys, fff fff fff fff
Diamonds on my neck pull a check ahan
Baddies on deck no stress ahan,
Make a nigga vex pull a tekk ahan
Baddies on, baddies on, baddies on deck
Baby girl, baby girl give me love
The kind love wey make a man loco
I no go fit to run no go run no o
I love you baby pass other girls I know
Baby girl you got it special
Running them rounds like Mac 11's grrr grrrr
My baby girl I no Jonze, for your love I no dey close
Girl I give you love
No leave me run, no leave me go ooo
The kind of love that make me go loco
My baby body fit to cause go slow
Girl your body your body your body body bad bad
Girl your body a war, your body Baghdad
Gotta love it so much, I'll double tap that
1, 2, 3, Cheee

Big papa grill the boys boys, fff fff fff fff (flame)
Diamonds on my neck pull a check ahan
Baddies on deck no stress ahan,
Make a nigga vex pull a tekk ahan
Baddies on, baddies on, baddies on deck
I know you been through lotta heartbreaks
Got you thinking love is tragic.
See it in your eye you dont trust no guy cause you scared of collateral damage
You just wanna be free and that's perfect
Keep to yourself and stay private
But Gyal i dont mean to intrude i just gotta let you know i could put you in the mood
Come closer i just really wanna get to know you
No games no cassanova
You should lemme put my arms around you eh
Issa summertime vibe Everytime when we come through
Me and my Gees pulling up that's a Boss move
No strings attached we all about cash
For you I'll change plans to show you am the Man yeah yeah

Omo e give me joy joy, gimme joy joy,

I am within you
I am here
I am now
Yo shout out to Ace and Links too
We got one men
Chee

Credits
Writer(s): Enenemibofori Wakama
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.