PDA (feat. M.I. Abaga)

Yeah yeah

I go carry your matter come outside
No dey do me 419
My battery don die
I don dey call your line oh
E don dey resemble 419
Ehhh

Omoge kilonshele gan gan gan oh
All this PDA around me
Me sef I for like love
See as this your matter
Na wetin I dey on top
All I wanna do is show you love
Show you love

All that I wanted was to give you all you need
I go carry your matter come outside
All that I wanted was to give you all you need

I keep coming back for the body
Keep coming back for the body
'Cause I'm in love, I can't keep it on a low
Can't keep it on a low
I'm in love, I can't keep it on a low

I can't keep it on a low oh oh oh
Can't keep it on a low
I can't keep it on a low oh oh oh
Can't keep it on a low
I can't keep it on a low oh oh oh
Oh oh oh yeah

Na the body be the koko
She say what's love
Na the pipe be the koko
She say what's love
Na the body be the koko
She say what's love

Yo Alpha add me likkle bass
When you in the room girl
Things ah lituate
I love it when you dance baby
And wiggle waist

I fit to face your papa
Ask him if he's free from six to eight today
So we can just relate
'Cause shebi we go soon relate
Alpha bet me say I no fit spell it out like alphabet
I said Alpha but give me an alpha beat

And I'll forget my pride
And tell her how perfect she is
Pretty like Alpha beach
Where the water touch the land
It's real beauty, no counterfeit

Wanna tickle her toes
Like say I been dey count her feet
And these niggas they can't compete
They can't ah fit to answer 50 questionnaires
About the ways you special dear
It's getting clear

Like left and right leg of the same shoe
We are meant to pair
And life is looking like a thing
That we are meant to share
No dey fear to enter baby

Nobody can interfere
I wanna hug you tight and
Keep you warm like winter wear
So give me your number girl
Before your friends appear
Yeah

All that I wanted was to give you all you need
I go carry your matter come outside
All that I wanted was to give you all you need
I keep coming back for the body
Keep coming back for the body
'Cause I'm in love

This your love dey do me one kind
One kind, one kind
'Cause I dey feel like say
You price my heart but you no wan buy
Omoge, why you chop my eye?
I'm finna take back my love

If I'm not who you want
Girl you got me messed up
I go comot monkey hand for pot
Before I end up on life support oh
All this for what
Shebi na because

All that I wanted was to give you all you need
I go carry your matter come outside
All that I wanted was to give you all you need

I keep coming back for the body
Keep coming back for the body
'Cause I'm in love
I can't keep it on a low
Can't keep it on a low
I'm in love, I can't keep it on a low

I can't keep it on a low oh oh oh
Can't keep it on a low
I can't keep it on a low oh oh oh
Can't keep it on a low
I can't keep it on a low oh oh oh oh

Can't keep it on a low
Can't keep it on a low oh oh oh
Can't keep it on a low
I can't keep it on a low oh oh oh

Like James Bond
He approaches his mate with a pickup line
Buried in sexual innuendo
How do you take your coffee?
One hump or two?

I mean, I want to hump you
Not every female responds to his advances
But when a match does happen
It's magical



Credits
Writer(s): Ebuka Ntamere, Jude Abaga
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link