Hot Cake

Omo you go take
Your beauty can cause earthquake
Loving your smile!
I'm loving your curvy shape
Hold me squeeze me oya do it quick
I could sign you
Grant you a franchise
We can do it again, maybe 5 times
Loving your beauty
I'm loving da backside
No protocol think twice and act wise

Cuz when I'm with you I'm loosing my senses
Your body bad oh
You no need no glasses

The way you dey jubadi
No dey form for me
The way you dey jubadi
No go wound person eh e
The way you dey jubadi
No go kill person
Oya Come make we gum body
My personal person

Hotcake ohh!
Ifunanya omo na hotcake
Chaley wanbi hotcake oh
Wey the location tell me the update oh

Oya wait
Me no won miscalculate
This time wey we don dey elevate
For your body for your love I can't wait
No time to waste
The girl dey Shake up dem low waist
Make me your only candidate
Bad gyal big booty figure eight ah ah

Cuz when I'm with you
I'm loosing my senses
Your body bad oh
You no need no glasses
Anything you want I go give to you
Anything you want ask me I'll give to you

The way you dey jubadi
No dey form for me
The way you dey jubadi
No go wound person eh e
The way you dey jubadi
No go kill person
Oya Come make we gum body
My personal person

Hotcake ohh!
Ifunanya omo na hotcake
Chaley wanbi hotcake oh
Wey the location tell me the update oh

Extraordinare!!



Credits
Writer(s): Alabi Odunayo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link