Grateful (feat. Steps)
Eh
It's your boy kaptain
See
Dem they call you baller, baller you dey pumb chest
You forget say even Ronaldo sef dey warm bench
Na you God bless today, na me e go be next
E go reach everybody hand, brother man flex
You enter quilox dey ball without budget
Put six figures for table water take light casket
Enter Cubana, white bottle fall
Black bottle fall out
Gold bottle fall out
Na your reggae don turn blue
Money finish wey your real goons
When money dey your mi ley no see you
But you dey deliver when sarafina bill you
See abolo no get business with comb
That's why money Japaa, everyone go
So use your brain next time because e sure another flexing must show
Ye, ye oh
Because you fly first class oh
E no mean say I no go buy my jet one day
So as I dey work as I dey pray
I no say papers go turn up
O my God,I'm pray'n for my day
I thank my God for another day
Person wey one chop go, e go chop
I wan get money pass dangote
Dey here, dey here, dey here o
I go blow Benz o, blow Benz o
Wawawawawaooo
I go progress o, progress oh
Dey here o, dey here o, dey here oh
I go progress o, progress oh
Wawaaoo
I go progress o, progress oh
See
We want to flex, we no wan broke, oh
We wan fall out in expensive clothes yeah
We wan make momsi younger
So when dem see her dem go say hin pikin money just dey show... chee
We wan enter our own house
We wan to drive our own car
We wan be the only bae to our olive eeh
(To our olive ehh)
So when we go like make am
This year
Double promotion
This year
Matriculation
This year
Graduation
This year
Make everywhere jam
This year
All my squad dem bam
This year
Baba na you dey run am
Na we dey hustle buh na you dey run am
Chee oo
Because you fly first class
E no mean say I no go buy my jet one day
So as I dey work as I dey pray
I no say papers go turn up
O my God,I'm pray'n for my day
I thank my God for another day
Person wey one chop go, e go chop
I wan get money pass dangote
Dey here, dey here, dey here o
I go progress o, progress o
Wawawawawaooo
I go Progress o, progress oh
Dey here o, dey here o, dey here oh
I go progress o, progress oh
Wawaaoo
I go progress o, progress oh
It's your boy kaptain
It's your boy kaptain
See
Dem they call you baller, baller you dey pumb chest
You forget say even Ronaldo sef dey warm bench
Na you God bless today, na me e go be next
E go reach everybody hand, brother man flex
You enter quilox dey ball without budget
Put six figures for table water take light casket
Enter Cubana, white bottle fall
Black bottle fall out
Gold bottle fall out
Na your reggae don turn blue
Money finish wey your real goons
When money dey your mi ley no see you
But you dey deliver when sarafina bill you
See abolo no get business with comb
That's why money Japaa, everyone go
So use your brain next time because e sure another flexing must show
Ye, ye oh
Because you fly first class oh
E no mean say I no go buy my jet one day
So as I dey work as I dey pray
I no say papers go turn up
O my God,I'm pray'n for my day
I thank my God for another day
Person wey one chop go, e go chop
I wan get money pass dangote
Dey here, dey here, dey here o
I go blow Benz o, blow Benz o
Wawawawawaooo
I go progress o, progress oh
Dey here o, dey here o, dey here oh
I go progress o, progress oh
Wawaaoo
I go progress o, progress oh
See
We want to flex, we no wan broke, oh
We wan fall out in expensive clothes yeah
We wan make momsi younger
So when dem see her dem go say hin pikin money just dey show... chee
We wan enter our own house
We wan to drive our own car
We wan be the only bae to our olive eeh
(To our olive ehh)
So when we go like make am
This year
Double promotion
This year
Matriculation
This year
Graduation
This year
Make everywhere jam
This year
All my squad dem bam
This year
Baba na you dey run am
Na we dey hustle buh na you dey run am
Chee oo
Because you fly first class
E no mean say I no go buy my jet one day
So as I dey work as I dey pray
I no say papers go turn up
O my God,I'm pray'n for my day
I thank my God for another day
Person wey one chop go, e go chop
I wan get money pass dangote
Dey here, dey here, dey here o
I go progress o, progress o
Wawawawawaooo
I go Progress o, progress oh
Dey here o, dey here o, dey here oh
I go progress o, progress oh
Wawaaoo
I go progress o, progress oh
It's your boy kaptain
Credits
Writer(s): Favour Etuk Monday, Gabriel Marvellous Edafe, Steps
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.