Loco (feat. Joe Moddie)

I make a milly and I burst it up on you
Holla many Dey but u I choose
Say who tell me what dem fit to do
Person go die tonight say make we sef know who be who For yeh
Nobody else. only me and u go Dey for yeh
Don't let no body touch ur body I fit craze
Fire burn d place
Me I no Dey play 4yeh
Give person 4 face
Do anything that I can for you

Ima show u off to my team my team
Take you out and treat you nicely nicely
Wanna get ur love beside me beside me o
Baby will u b my wifey wifey

Ima show u off to my team my team
Take you out and treat you nicely nicely
Wanna get ur love beside me beside me o
Baby will u b my wifey wifey

Girl you drive me loco
Anywhere you Go me I go to
Girl u make me feel like say I win d loto
U make ur body go down
Like limbo

Girl you drive me loco
Anywhere you Go me I go to
Girl u make me feel like say I win d loto
U make ur body go down
Like limbo

Crazy ohhh crazy ohh
Girl that's wat I feel for you
Baby ohh baby ohh
Oh girl don't take my love for granted
Crazy ohhh crazy ohh
Girl that's wat I feel for you
Baby ohh baby ohh
Oh girl don't take my love for granted
Baby girl I'm falling
Anywhere that u go I go follow u go
E be ur love I be wanting
Baby gimi your love biko Biko
So why u play with my heart like a controller
Now u tryna play no games
Girl ur love is a drug baby hangover
Girl I'm going insane

Girl you drive me loco
Anywhere you Go me I go to
Girl u make me feel like say I win d loto
U make ur body go down
Like limbo

Girl you drive me loco
Anywhere you Go me I go to
Girl u make me feel like say I win d loto
U make ur body go down
Like limbo



Credits
Writer(s): Stephen Ikekhuamen
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link