Kind of Love

Oh my God
It's Bstar The big Dragon

Ooooooooh yeah yeah
Is Zhigymania again

Me never see your type
Me always want your type
Wey go dey my side
Wey go be my wife o
You're the one that I want oh
Omalicha
Na you be the woman of my life oh (eh e eh)

This kind of love o, this kind of love.
E dey gbaka my head
This kind of love o, this kind of love
E dey burst e my bololo
This kind of love o, this kind of love.
E dey gbaka my head
This kind of love o, this kind of love
E dey burst e my bololo
Girl na wetin you put ooooo ooo
You put
Say na maggi or tomatoe jos ehhhh yeh e yeh
This kind of love o, this kind of love
E dey gbaka my head
This kind of love o, this kind of love
E dey burst e my bololo

Eyedinukwu newute mu ayan... olololo
Omalicha nwa afuruginayan, (Afuruginayan)
Baby come cure my craze
Oya make we migrate
See as your body dey vibrate oh (e dey vibrate o)
Vibrate oo
E be only you wey I love (love)
E be only you wey I want (want)
E be only you that i need oh
Oh oh oh
A million in one person
Make I show you good lesson
I sabi say you like flexing (oh oh oh yeah)

This kind of love o, this kind of love.
E dey gbaka my head
This kind of love o, this kind of love
E dey burst e my bololo
This kind of love o, this kind of love.
E dey gbaka my head
This kind of love o, this kind of love
E dey burst e my bololo
Girl na wetin you put ooooo ooo
You put
Say na maggi or tomatoe jos ehhhh yeh e yeh
This kind of love o, this kind of love
E dey gbaka my head
This kind of love o, this kind of love
E dey burst e my bololo

Million in one person
Million in one person
Million in one person

For him you go kil person
Million in one person
Million in one person
Million in one person

Chai you go kill person



Credits
Writer(s): Ekuma Engene Emeka, Ekuma Eugene Emeka
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link