Love & Money

Kaya

I want the love
I want the love
I v want the love
I want the money o

I want the love
I want the love
I want the love
I want the money o

This one na for my gels wey Dey dance galala
This one na for the guys wey Dey ball lalala
If you give her love she go japapa (She go Japa)
But if u give her stash she go bendede

I want to spend my money on my love
I want to live my life on a low
(On a low)
Do ur work and pay your tithe o
Cat no dey do like dove
Do your best and leave the rest o
Jah go bless every man o

If you dey owe me
Abeg abeg make you pay me
Abeg abeg make you pay me
No con dey tell me long story

If you dey owe me
Abeg abeg make you pay me
Abeg abeg make you pay me
No con dey tell me long story

I just Dey focus focus on my money
I no dey form boss, pompous for my money
I no dey do gragra
Toba sha ti jawo ole pemi sori ago
Toba sha ti jawo ole pemi sori ago
Bami gbe owo mi bami gbe owo mi
Bami gbe owo mi bami gbe owo mi

Me like this ehn I like woman
So I wan get money
So I go fit collect your babe



Credits
Writer(s): Blessings Ilupeju
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link