Motivation
Oh na na na na
Oh na na na na
Eeh eeh eeh eeh
Khashy baby eeh eeh
Oh na na na na
Oh na na na na
Them fit know
Me na rastaman me get down on the road
Everyday me been hustling for the dough (ooh)
Me raggamuffin say me put them inna coffin
Say them no get mind
So dem just dey on the low low low
Me dey with the elders with the consultation
Inna the street say no contemplation
Say me been struggling just to get to the top
To the top
Mind-blowing elevation and i say
One time for my people
Wey dey motivate (motivate)
See dem dey pray say make we elevate o (elevate o)
Make enemies just dey underrate (underrate)
So inna God me a put my faith
2020 plenty money
Pray for blessings in tha morning
We be smiling say no money
Everyday na we be balling
Jah Jah blessings always on me
Say me pocket never empty
Me be shinning me no worry
Say me never in a hurry ya ya ya
Say me na badman in this game o
Say me na boss for your place (oh yeah)
Say me be working for this fame o
Say me na boss for your face
Me be coming free the money
We the fire, fire burning
All your girls na dem be calling
Dope on chills na we be puffing
Feel the vibe and tell the Marley
Me na rasta me no worry
For my ganja; Heaven calling
Say me prayer with my hommie ya ya ya
Them say make we try a thing
Music is my thing
You know say me strong
But me stronger with my team (with my team)
Me heading to the top now with my team
Call me king cos me coming fi the
Throne a with my team a yeah yeah yeah
Them say make we try a thing
Music is my thing
You know say me strong
But me stronger with my team (with my team)
Me heading to the top now with my team
Call me king cos me coming fi the throne
A with my team a yeah yeah yeah (eeh eeh)
Plenty things my eyes don see
Wey them man them never see
For your party for your show
Sheybi na me them wan see
Me be bursting any speaker anytime any day
Me be working everyday me no get time for play
Blessings for me life now them wan hear right now
Get in tha studio say give them the vibe now
Girl you know me dey on trips
Girl you know me right now
Get in tha studio pour my freaking mind out
Yeah yeah yeah
Mama tell me them go call on me (call on me)
Say these people them a flex on me (flex on me)
Bad mind niggas get bad mind for me
But all day she go dey pray for me
Say soon all the top boss a ma hear me vibe
Call on me
Me been jamming to the vibe all night long
You ma come through ma show burst
Some speakers yeah you know, yeah you know
Burst some speakers yeah you know
Me be jamming afrobeats
Raggae beats a make me loose it
You know me get vibe
But you know me never loose it
Any freaking opportunity
You know me dey loose it
Big shoutouts to the herbs
Wey dey make me always loose it
If you do good them go hate am
If you do bad them go talk am
All my guys them don dey make am
All the girls them wan to shake am
Do the real thing No dey fake am
Pray for success no go drake am
All them limits me go break am
Give them ginger make them take am
Yeah yeah yeah
Them say make we try a thing (oh na na)
Music is my thing (yeah yeah)
You know say me strong
But me stronger with my team (with my team)
Me heading to the top now with my team
(with my team eeh)

Credits
Writer(s): Kilanko David Oluwadahunsoro
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.