K'ama Roll

They call me Ayo
Ayomide eeh eeh oh na na na oh na na na eh

Baby girl it's you that I'm want ooo
The thing for back and that one for front ooo
The way you wine you make me dey kolo eh eh eh
Je ka lepo kama roll eh
Gimme that thing thing baby je ka ma roll eh
Mo ni Je ka lepo kama roll eh
Gimme that thing thing baby je kama roll eh

Its you I like is you that I'm want ooo
Call me daddy I want give you something ooo
The thing for back and that one for front ooo
I like you die I'm not even fronting ooo
You the type that make lose my mind
You got a body of a goddess
I know for you circle yeah you be the bombest
You cute yeah you be the finest
You bad bad you be the baddest
Girly girly totori ooo
I know you feel this gbedu ooo
Come give me this your body ooo
Whine on me and jubadi

Je ka lepo kama roll eh
Gimme that thing thing baby je ka ma roll eh
Mo ni Je ka lepo kama roll eh
Gimme that thing thing baby je kama roll eh

You're a queen I no go lie
I swear to God I say walai talai
Anybody wey come between us I swear to god make dem die
I love you die I just dey shy
Girly make we just gum body ooo
I no send anybody ooo
I go spray you my money ooo
You're looking fly
You got me high
You be my crack
I'm addicted to you o
I'm wanting get some more o

Baby give me

Je ka lepo kama roll eh
Gimme that thing thing baby je ka ma roll eh
Mo ni Je ka lepo kama roll eh
Gimme that thing thing baby je kama roll eh



Credits
Writer(s): Ayomide Ajayi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link