Is It a Sin
Ms Thomas on the track
Pre dang dang
Is it a sin
Is it a sin
To come from country
Wey get oil
Wey get this
Wey get that
Wey get resource plenty yapa
Is it a sin
Is it a sin
To come from country
Wey get oil
Wey get this
Wey get that
Wey get resource plenty yapa
But we still dey hungry
Dem still dey beg
Dem born pikin
Inside the dark
No hope for light
How you want make him shine
No hope for school
How future wan bright
If you see true make you talk true
Make you talk true
If you see true make you talk true
Make you talk true
Before before
I hear say
Naira and pound
Na one to one
Wetin happen
Sey dem dey sleep
Sey e sun
E ji Ma sun
If you see true make we talk true
Mo ni ke ji masun
Make we reason am
Make we talk true
Is it a sin
Is it a sin
To come from country
Wey get oil
Wey get this
Wey get that
Wey get resource plenty yapa
Is it a sin
Is it a sin
To come from country
Wey get oil
Wey get this
Wey get that
Wey get resource plenty yapa
But the future of the future leaders dey want to destroy
Private sectors doing wetin government suppose do
Dem no want make we speak out make we talk for internet
They think the people sleeping
Won mo pe a ti ji
Won mo pe a ti ji se
Mo ni ke ji masun
Ji masun
Won mo pe a ti ji
So we follow dem kpa
Kpa back to back
Body heating
Pon every track
And we no go stop
Cos If you come from the gutter
You no go foh
You know wassup
Just
Believe in God
Fight for your rights
Hustle must pay
Patience is key
The days might be tough
But we've been through worse
Just take a stance
For a better life
Is it a sin
Is it a sin
To come from country
Wey get oil
Wey get this
Wey get that
Wey get resource plenty yapa
Is it a sin
Is it a sin
To come from country
Wey get oil
Wey get this
Wey get that
Wey get resource plenty yapa
Prrr
Dunno
Shout out to the producer Ms Thomas
Sasky Mali
Dem Go Know
Pre dang dang
Is it a sin
Is it a sin
To come from country
Wey get oil
Wey get this
Wey get that
Wey get resource plenty yapa
Is it a sin
Is it a sin
To come from country
Wey get oil
Wey get this
Wey get that
Wey get resource plenty yapa
But we still dey hungry
Dem still dey beg
Dem born pikin
Inside the dark
No hope for light
How you want make him shine
No hope for school
How future wan bright
If you see true make you talk true
Make you talk true
If you see true make you talk true
Make you talk true
Before before
I hear say
Naira and pound
Na one to one
Wetin happen
Sey dem dey sleep
Sey e sun
E ji Ma sun
If you see true make we talk true
Mo ni ke ji masun
Make we reason am
Make we talk true
Is it a sin
Is it a sin
To come from country
Wey get oil
Wey get this
Wey get that
Wey get resource plenty yapa
Is it a sin
Is it a sin
To come from country
Wey get oil
Wey get this
Wey get that
Wey get resource plenty yapa
But the future of the future leaders dey want to destroy
Private sectors doing wetin government suppose do
Dem no want make we speak out make we talk for internet
They think the people sleeping
Won mo pe a ti ji
Won mo pe a ti ji se
Mo ni ke ji masun
Ji masun
Won mo pe a ti ji
So we follow dem kpa
Kpa back to back
Body heating
Pon every track
And we no go stop
Cos If you come from the gutter
You no go foh
You know wassup
Just
Believe in God
Fight for your rights
Hustle must pay
Patience is key
The days might be tough
But we've been through worse
Just take a stance
For a better life
Is it a sin
Is it a sin
To come from country
Wey get oil
Wey get this
Wey get that
Wey get resource plenty yapa
Is it a sin
Is it a sin
To come from country
Wey get oil
Wey get this
Wey get that
Wey get resource plenty yapa
Prrr
Dunno
Shout out to the producer Ms Thomas
Sasky Mali
Dem Go Know
Credits
Writer(s): Uche Othniel Osakwe
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.