Aye

Story story
Make una come hear
Dem say
na super story
Tell your mummy
Tell your daddy
Story story
Yan yan yan
Cause omo na my story

Flipping through
The pages Of life
You are welcome
To my chapter
Say make we visit
The old days o
As back as in 01
Ori mi
E neva too tey
Na small story
I really want to shear
But
If no be for God
Where I for Dey
Omo
Where I for Dey

Just to
Declare my case
Na by chance
I no too struggle
And na grace
Dey move man hustle
No fumble
You see
This life
Na turn by turn
Again again
From grass to grace
Make you no try
Exchange your fate
My brother
Omo e no go well

Aye aye aye aye
Omo ologo
Aye aye aye aye
Mo gbemeji o
I no too fine
I no get dime
Just melodies
I no Dey whine
I don Dey grind
From time to time

No come Dey try
To contest with person
Just keep it cool
Your interest Is certain
Cause as I Dey my Dey
No setbacks no stressing
Joro joro
Na sinner man
Dey turn to bigger man
Joro joro
Personal race
But I look uche face o
I don Dey go
My guy
I no fit die
For nothing o
Them start Dey hate
Turn am to long thing o
Ye
I turn am to long thing o

Aye aye aye aye
Omo ologo
Aye aye aye aye
Mo gbemeji o
I no too fine
I no get dime
Just melodies
I no Dey whine
I don Dey grind
From time to time

You've got to loose
If you want to gain
For you to love
Hate ghast to Dey
You've got to break
If you want to build o
More love
No pain
No shame o
You've got to loose
If you want to gain
For you to love
Hate ghast to Dey
You've got to break
If you want to build o
More love
No pain
No shame o

More love
No pain
No shame o
Shame o



Credits
Writer(s): Success Bassey
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link