Village People
Eh
Holy Ghost Fire
One time for my village people
Eeeh ehh
They wanna see my downfall but i'm being beautiful
They wanna see my downfall but i'm being
Never hesitate to disappoint them when they're plotting evil
Eeeh ehh
I wanna give a shout out to my village people
To my Village people oh yeah
Dem don dey move dem don dey move
See dem
Enter my lane dey gum body
Dem don dey yarn dem don dey talk
See dem
Na this my name dem want dirty
If i do dem go vex
If i no do dem go vex
Carry my matter for their head
Na only when i die na then dem go rest
Ha ga'eme gi mara n'ihu
Mara mara n'ihu
Mara mara n'ihu
Turn around na warka dem go give you
No be good thing dem dey wish you
Bad bele no dey put money for your pocket
Same opportunity wey God give us
You dey use your own do nonsense

When you pass dem go dey murmur like winch
If dem see you dey jolly na so their body go pinch
Jam for the same table better watch where you sit
If dem no poison your mind dem go poison your drink
Dem go dey for one corner dey monitor you like wall gecko
Huh
Na wah for some people
Pretty obvious that their life is shit
Same mouth they hype you with they knife you with
C'mon
I ga bu ogbenye buru kwa amosu
I ga bu ogbenye buru kwa amosu
I ga bu ogbenye buru kwa amosu
Buru kwa amosu

Credits
Writer(s): Kevin Ezeaniekwe
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.