No Bad Vibe
Dem call me Sound.
Dem call me Sound King
Yeah yeah...
Yeeaaah!
Everyday man dey pray make we no fall
Every night boys grind till our eyes fall
I no wan be the one for snap wey Dey shout O'Po o!
Wen my guy dey do shopin shut down 4 Dubai Mall
That one no nice!
My guy! This Life na Go, Come
Tell anybody wey doubt the hustle make dem Lock Up
Wan Dey high on credit alert till we go jo go! (Drunk)
Las las sub waste on "insta something" wey distract us
I be wrappin up n' am counting up
N' I'm stacking all these hunnits
Throw it up n' am choking up
On this collard green I be blowin
On my life I be blowing up
N' amma get it right that I show it off
I Never twist it up, the flow switching up
I make a hit pop, you see that ish drop
Big money on my mind, hustle on my grind
Til the day I die, amma hit the sky
I let you play defense, I kill with the win. Oh God!
Trap on trap Inna Masera! (Maserati)
Black black black be the entourage
In the back of the Bach is a whole new grind
& My back pack stacked with an ammo mag.
Ayy!
All these bad energy omo na set back
No Dey yarn your story guy, you better stop that
Your guy go wan shock u before you go shock am
Push the hustle to the max, no go gock am
All these bad energy omo na set back
No Dey yarn your story guy, you better stop that
Your guy go wan shock u before you go shock am
Push the hustle to the max, no go gock am
No bad vibe, want no bad vibe 8x
I don lose a couple niggas from way back
Dem think sey na forming cos I no Dey text back
I'm on the road bro, steady chasing big cash
I just wanna make my momma smile ina maybach
We getting money it is evident
Pocket fat me I don Dey waka like an elephant
Oh my God no let the debit pass the credit alert
When you start to fall they treat you like you are irrelevant
Love me in the city dem play me for the radio
Girl demma feel me I'm a jiggy boy
Put it on my life I never let it go
Put it on my life I never let it go
Love me in the city dem play me for the radio
Girl demma feel me I'm a jiggy boy
Put it on my life I never let it go
Put it on my life I never let it go ayy
No bad vibe, want no bad vibe 8x
Dem call me Sound.
Dem call me Sound King
Ayk beats
Jazzy mix

Credits
Writer(s): Elijah Odum, Kingz Aviel
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.