Malowa (feat. Picazo)

Oluwa pikky

Hehh ehhh

I getti aim and target
They want to see me finish
The hustle hook me for neck oh

I call on daddy for help
He tell me make I chillax
He tell me say e go set o

Na oluwa package us Dem no fit touch us
See dem want to spoil us dem no fit o
Baba God no go shame us
We go dey alright, see we must to make am, dem no fit o

MALOWA wa, Bobo MALOWA wa
Se won fe mola wa but Dem no fit o
MALOWA wa, Bobo MALOWA wa
Se won fe mola wa but Dem no fit o
MALOWA wa, Bobo MALOWA wa
Se won fe mola wa but Dem no fit o
MALOWA wa, Bobo MALOWA wa
Se won fe mola wa but Dem no fit o

Oluwapikky
Stay woke hustle, all night no sleep
If I win mehn I did it for my OG
Won ni ko sori wa nibe ka kosi
Won mo p'eru ni baba but onan lo jin
But no P ori tobama jeko maje
E fisile ko ma farabale ko maa be
Eni feyomi garri o need ko lase
I won build castle get like 4 cartel
Cos na person wey dey reason dey
Scratch bie bie, o lowo boscoro oun rasho egbe
Wetin Dem go do you e go pass yeye
Poran nla lomu salewa go jam belle

Na oluwa package us Dem no fit touch us
See dem want to spoil us dem no fit o
Baba God no go shame us
We go dey alright, see we must to make am, dem no fit o

MALOWA wa, Bobo MALOWA wa
Se won fe mola wa but Dem no fit o
MALOWA wa, Bobo MALOWA wa
Se won fe mola wa but Dem no fit o
MALOWA wa, Bobo MALOWA wa
Se won fe mola wa but Dem no fit o
MALOWA wa, Bobo MALOWA wa
Se won fe mola wa but Dem no fit o



Credits
Writer(s): Balogun Emmanuel
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link