Yàawa

Yeah yeah
This your fine body
E dey do me make we gumbody
(Henry on the mix)

Baby girl you fine, no doubt
I wan make you the queen of my heart
Even if they talk say we no fit last (we no fit last)
But, what God has join together
No man can put asunder

This your fine body
E dey do me make we gum body
And I go like make we totori
Cause me I don fall in love, yeah
This your fine body oh
E dey do me make we gum body
And I go like spend you my money oh, yeah
Cause me I don fall in love oh

Wetin dey like make dem talk oh
Even if dem carry us go court, yeah
All I know is that
Ko si eni ti o le yawa oh
Make your mama make she vex oh
Even if your papa no want us connect oh, yeah
All I know is that
Ko si eni ti o le yawa oh
Aya wa ni oh
Ololufe wa ni oh (Aya wa ni)
Ko si eni ti o le yawa oh
Aya wa ni oh
Ololufe wa ni oh (Aya wa ni)
Ko si eni ti o le yawa oh

From the first time I set my eyes on you
My heart dey do zanku
Yeh (gbeku)
After you na you na you na you na you eh
Melanin po po po
Ìbàdí yen gbon gbon gbon
Make a man to toi toi toi
Na because of you I dey sing this song yeah na

This your fine body
E dey do me make we gum body
And I go like make we totori
Cause me I don fall in love, yeh
This your fine body oh
E dey do me make we gum body
And I go like spend you my money oh, yeah
Cause me I don fall in love oh

Wetin dey like make dem talk oh
Even if dem carry us go court, yeah
All I know is that
Ko si eni ti o le yawa oh
Make your mama make she vex oh
Even if your papa no want us connect oh, yeah
All I know is that
Ko si eni ti o le yawa oh
Aya wa ni oh
Iyawo wa ni oh (Aya wa ni)
Ko si eni ti o le yawa oh
Aya wa ni oh
Iyawo wa ni oh (Aya wa ni)
Ko si eni ti o le yawa oh



Credits
Writer(s): Olorunjoba Daniel
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link