Money

Oma oba yeah
Mo wa pelu KHL EMPIRE

Na money we dey find
Money money we dey find
More money we dey find oo
Money money we dey find

Shay you don see person wey tell you say dem no like money
Abi you don see fine girl wey tell you say she no like money
Shay you don see hustler wey tell you say dem no like money
Abi you don see student wey tell you say dem no like money

When dem no one see suffer
Everybody one chop life gbe gbe gbe
I gba ti o ni owo lowo omo you gats grind hard ge ge ge

Mo ni the only thing
The only thing
Greater than money
My brother its more money gbe gbe gbe

Olowo ni o n so ni igboro
Ti o ba ni owo lowo dem no go love you
Olowo ni o n so ni igboro
Ti o ba ni owo lowo they wont come through
Eeeeeh olowo ni o n so ni igboro
Ti o ba ni owo lowo dem no go love you
Olowo ni o n so ni igboro
Ti o ba ni owo lowo they wont come through
Money is the root of evil
No mummy i am not evil
I am just trying to make the money for us thats simple
Aaaah oya gbe gbe gbe
Ti o ba ni owo lowo oya gbe gbe gbe
0ya gbe gbe gbe
Ti o ba ni owo lowo oya gbe gbe gbe

Mo ni the only thing
The only thing
Greater than money
My brother its more money gbe gbe gbe
(In form of tongues)

If you wan ball for Cubana na money
If you wanna chill with hannah na money
If you wanna chill for Quilox na money
If you wanna buy new Hilux na money

When dem no one see suffer
Everybody one chop life gbe gbe gbe
I gba ti o ni owo lowo omo you gats grind hard ge ge ge

Mo ni the only thing
The only thing
Greater than money
My brother its more money gbe gbe gbe

Na money we dey find
Money money we dey find
More money we dey find oo
Money money we dey find

Oooh G-WIN baby o yeah yeah
Omo oba ni emi o



Credits
Writer(s): Emmanuel Uchechi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link