Forcados

I gat my pride like Barbados
And I ball like Kaka does
Smoke full oesophagus
Last days in Forcados
I gat my lride like Barbados
And I ball like Kak does
Smoke full oesophagus
Last days in Forcados
You know man a Gaza thug
Carry bible go to Church
Smoke full oesophagus
Last days in Forcados
I gat my pride like Barbados
And I ball like Kaka does
Smoke full oesophagus
Last days in Forcados
When I step into the place all the man scatter
I go cast una government Dambata
Dem are try kpai me but I don't bother
Maddy steady get high Sapele water
Madison too dey show but I don't buga
When I wear agbada or I rock buba
Very very fresh guy I be girl sugar
Mahn I no dey too proud mehn I thank Baba
Lowkey lowkey on a bad man wave
Listen to what the bad man say
Oh yeah you see say Madison don craze
I drop em dead and I leave no trace
I gat my pride like Barbados
And I ball like Kaka does
Smoke full oesophagus
Last days in Forcados
I gat my pride like Barbados
And I ball like Kaka does
Smoke full oesophagus
Last days in Forcados
You know man a Gaza thug
Carry Bible go to church
Smoke full oesophagus
Last days in Forcados
I gat my pride like Barbados
And I ball like Kaka does
Smoke full oesophagus
Last days in Forcados
Last days in Forcados
Forcados
In Forcados
Day in Forcados
Last days in Forcados



Credits
Writer(s): Michael Olanrewaju Kate, Ikechi Samuel Amadi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link