Let Me Know

Boy I'm asking
If by chance your letting go
You could maybe tell me
And if e no dey sweet again
No let am hard you no
Just let me pack my load and go
Cuz e no be by force
My placenta no dey for your house
Why you playing me, tell me why you turning me
Dey do me anyhow when your done you be chasing me
You be messing me, telling me you care for me
Yelling again when your done, you be begging me
I'm breaking down now baby
So tell meee So tell meee

Let me know
Oh Oh Oh
If I mean the world to you
Let me know
Oh Oh Oh
If you dey use me catchy cruise
Let me know Oh Oh Oh
If the thing you talk na true
Let me know oh
If I mean the world to you
Let me know

You've done it again, done it again
Your dragging the keys, driving me crazy
Making me smile, causing me pain
I Still love the way you dey call my name
You say you love me but e no dey show
Dey carry eye put for Nkechi own
Wetin you give me chop I no no oga
Walahi me I love you so ohh oh oh
Why you playing me
Tell me why you turning me
Dey do me anyhow when your done you be chasing me
You be messing me telling me you care for me
Yelling again when your done, you be begging me
I'm breaking down now baby
So tell meee So tell meee

Let me know
Oh Oh Oh
If I mean the world to you
Let me know
Oh Oh Oh
If you dey use me catchy cruise
Let me know Oh Oh Oh
If the thing you talk na true
Let me know oh
If I mean the world to you
Let me know



Credits
Writer(s): Melody Amadi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link