Kudi

Smmmmuhhh

Spiritual

I wan tell una about my love story ooh
À wa ma jaiye wa sè

Kudi Kudi Kudi Kudi ooh ooh
You leave me follow Kudi go ooh ooh
Tell my brother no be him get kudi
But i guess na time to spend him kudi

Met this girl her name na Kudi Ooh
Can't believe her love na audio
She came to play my love like a stereo
Wetin you give me girl Aswear mi ah dunno
Abi shun shepe moti je eforiro
Ah no know as he dey do me now
Bi like say i wan para now
I'm blem
Ama tell the whole truth yea e e
I'm blem
Ama tell the whole truth yeaaah

Kudi Kudi Kudi Kudi ooh ooh
You leave me follow Kudi go ooh ooh
Tell my brother no be him get kudi
But i guess na time to spend him kudi
Outro
Mi olé sha là yé Mi olé sha là yè oh
As i fall in love oh
Fall in love oh
Mi olé sha là yé eeee
Mi olé sha là ye
As i fall in love oh
Fall in love



Credits
Writer(s): Adesoye Nurudeen
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link