Lo' Letter (feat. Gusty)
If i write you a Lo' Letter,
Baby will u reply me(Reply me... Reply me.) 2x
Hey!!
Say... If you gree for me...
I go ball u like Otedola...
Baby no form for me.
No go do me like Tonto Dikeh
This Lo' Letter wey I write. gal I no go lie.
E' take my time.
Girl'o las las.if u gree my own, we go dey alright. yeah. yeah.!!
Shawdy, yeah [shawdy.shawdy]
Baby. I like Wetin u carry for ur body.yoo!
Anything you want is on me.
The only thing wey go lost na money yeah.
Shawdy, yeah [shawdy.shawdy]
Baby. I like Wetin u carry for ur body.yoo!
Anything you want is on me.
The only thing wey go lost na money yeah.
If i write you a lo'letter,
Baby will u reply me(Reply me... Reply me.) 2x
If i write you a lo'letter (Letter)
Put my feelings on a piece of paper (PAPER)
Would you smile and call me Later
I'll be watching out for you, I put you on my Radar
The way you killing it call it the headshot
Curvy brown skin girl, mami you so hot
Me plus you together we mean a lot
Girl i want your time, but i never get enough
I pen my heart On a paper
Hope to see yours on a paper
Make we link up on A later
So I go ball you, lavida local
Girl i say hello
L_O_V_E_Y Baby i love you
As a way to express my love girl I wrote this song for you
If I write you a love later, baby would you reply me, reply me
Write you love later, baby would you reply me, reply me
If i write you a lo'letter
Baby will u reply me
(Reply me... Reply me.) 2x
Visualize this.!
If I dey alright for u.
Shee' you go dey alright for me.
You be my ride or die baby.
As I dey write the lines for u.
Shebi. you go dey alright for me.
Me I go dey alright for you.
I'll take all of my time to fix all up my rhymes.
To make u smiles yeah yeah.
If i write you a lo'letter
Baby will u reply me
(Reply me... Reply me.) 2x
Out.
Ah. Gidigan Nimogbe...
Bad girl special Wole...
That thing you do wit your waist.
Girl I carry your Matter for head.
Gidigan Nimogbe...
Bad girl special Wole...
That thing you do wit your waist.
Girl I carry your Matter for head.!

Credits
Writer(s): Magnus Osaronwafor Alvin
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.