In Love

Your love way way
Abi you forget the way we use to play?
Never forever forget all the moment we shared oh
Oh Belitokpe eh
Even for the thousand times I do it again all over
I will never forever regret all the moments we shared

As you used dey baptising me girl yo
And ekuzu wey kpo
And agidi jollof
Chop am with love
Dem know who dey blow blow
We go buy dodo
Fry am with jollof
And we dey chop am with the love

I'm in love oh oh
I'm in love oh oh
I'm in love oh-oh
With my best friend
I'm in love oh oh
I'm in love oh oh
I'm in love oh-oh
With my best friend

Say, tell me who is the love of my life? (you)
Who I want dey call all the time? (you)
Who I want dey play with am when e dey rain and who I want to? (you)
Who that brown skin girl weday blow my mind?
Wey make me remove eyes for all these girls type
Wey make me delete in message
Wey make my head dey swell anytime I see her WhatsApp message

Ehn, fine girl definition of love
Fine girl with the very fine curve
Fine girl with brain
Fine girl wey come dey form my lane
Chei, girl just fine like two people
Girl no dey bleach stretch marks zero
Girl so sweet like chocolate
Tell me wetin I need again (maintain)

I'm in love oh oh
I'm in love oh oh
I'm in love oh-oh
With my best friend
I'm in love oh oh
I'm in love oh oh
I'm in love oh-oh
With my best friend

Say, I won pray for the person wey I love die
I know say she fit dey other boys eye
Na you create am Baba you know say she fine die
Baba bless me I won make she chop life
You know women dey dey like sweet things
Gimme resources make I buy her expense sweet things
So when another guy come, she look am from head to toe
She go say guy go pick beans
Some go say I know come for the money
Baba you know say time go surely come for the money
Baba, bless me with long life
Because for my matter I no want make she ever cry
And Baba make you guide her ways
Her friends fit won carry her go pass wrong ways
Her friends fit thy hate
Her friends fit no like how she dey
Her friends fit dey pray make we break
Baba God show love

As you used dey baptising me girl yo
And ekuzu wey kpo
Agidi jollof
We chop am with love
Dem know who dey blow blow
We go buy dodo
Chop am with love (chop am with the love)

Damn
I'm in love with my bestfriend



Credits
Writer(s): Favour Monday, Emili Anderson
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link