Rara Rira
Me and my guys
Our party e no dey end
Miss White dey for house
She go stay with us till the dawn
We dey talk the talk
We dey work
We dey pay for the things wey we want
All the dreams of yesterday
Dem go come true tomorrow
Everybody wey we meet for the places wey we dey go
Dem like to jolly like to talk shit
And do the things Dem dey talk
We no get the time to dey force
Wahala dey we go solve
Life e too short to worry too much
And wait for God to come
Ah
Rara Rira ra eh
Rara Rira ah
Rara Rira ra eh
Rara Rira ah
Bam Bam Bu bum
Bam Be
Rara Rira ah
Bam Bam Bu bum
Bam Be
Rara Rira ah
Rara Rira ra eh
Rara Rira ah
Rara Rira ra eh
Rara Rira ah
Bam Bam Bu bum
Bam Be
Rara Rira ah
Bam Bam Bu bum
Bam Be
Rara Rira ah
Me and my guys
Our party e no dey end
Conversations till dawn
Shayo for we cups
We dey talk big talk
We dey work
We dey like things wey be posh
All the dreams of yesterday
Must to come true tomorrow
Everytime we dey for town
We dey make the people happy
And dem dey talk to us
And walk to us
Say Dem like the way we dey roll
We no get the time to dey force
Wahala dey we go solve
Life e too short
To worry too much
And wait for God to come
Ah
Rara Rira ra eh
Rara Rira ah
Rara Rira ra eh
Rara Rira ah
Bam Bam Bu bum
Bam Be
Rara Rira ah
Bam Bam Bu bum
Bam Be
Rara Rira ah
Bam Bam Bu bum
Bam Be
Rara Rira ah
Bam Bam Bu bum
Bam Be
Rara Rira ah
Me and the people
Our hardwork been no dey pay
The world e dey turn
We dey constantly on the run
Everybody dey come
Dem dey bring the chains and the cuffs
Dark skin people dey run run
Some dey wait for help from the Lord
Our party e no dey end
Miss White dey for house
She go stay with us till the dawn
We dey talk the talk
We dey work
We dey pay for the things wey we want
All the dreams of yesterday
Dem go come true tomorrow
Everybody wey we meet for the places wey we dey go
Dem like to jolly like to talk shit
And do the things Dem dey talk
We no get the time to dey force
Wahala dey we go solve
Life e too short to worry too much
And wait for God to come
Ah
Rara Rira ra eh
Rara Rira ah
Rara Rira ra eh
Rara Rira ah
Bam Bam Bu bum
Bam Be
Rara Rira ah
Bam Bam Bu bum
Bam Be
Rara Rira ah
Rara Rira ra eh
Rara Rira ah
Rara Rira ra eh
Rara Rira ah
Bam Bam Bu bum
Bam Be
Rara Rira ah
Bam Bam Bu bum
Bam Be
Rara Rira ah
Me and my guys
Our party e no dey end
Conversations till dawn
Shayo for we cups
We dey talk big talk
We dey work
We dey like things wey be posh
All the dreams of yesterday
Must to come true tomorrow
Everytime we dey for town
We dey make the people happy
And dem dey talk to us
And walk to us
Say Dem like the way we dey roll
We no get the time to dey force
Wahala dey we go solve
Life e too short
To worry too much
And wait for God to come
Ah
Rara Rira ra eh
Rara Rira ah
Rara Rira ra eh
Rara Rira ah
Bam Bam Bu bum
Bam Be
Rara Rira ah
Bam Bam Bu bum
Bam Be
Rara Rira ah
Bam Bam Bu bum
Bam Be
Rara Rira ah
Bam Bam Bu bum
Bam Be
Rara Rira ah
Me and the people
Our hardwork been no dey pay
The world e dey turn
We dey constantly on the run
Everybody dey come
Dem dey bring the chains and the cuffs
Dark skin people dey run run
Some dey wait for help from the Lord
Credits
Writer(s): Ashimi Ibrahim
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.