Finger Yu

Omotena Eva
Tell me Wetin give you liver
Haliya
No bite de finger that finger you
Omotena Eva
Tell me Wetin give you liver
Haliya
No bite de finger that finger you

Me nah come to give you story
Me I come to say my mind
I Dey feel you down lowkey
Baby gal na you Dey my mind
Na u me I love
Place no one above
Na You me i wan to hold
Every time am feeling cold

Omo make yu knw
If u stress me Say na pack Nd go
No Dey dull me
Why you do like so
Holy holy me I knack Nd go ooo
Omo make yu knw
If u stress me Say na pack Nd go
No Dey dull me
Why you do like so
Holy holy me I knack Nd go
Me I knack em

Omotena Eva
Bby wey de give me fever
Haliya
No bite de finger Dat Finger You
Omotena Eva
Tell me Wetin give you liver
Haliya
No bite de finger dat Finger yu

Holy holy me I knack
Omoge nobi so oo
Japa Shima Nobi soo oo
Omo make yu knw
If you stress me
Say na pack Nd go
No Dey dull me
Why yu do like soo
Holy holy me I knack Nd go ooo

Ina mi yard
Girls wanna kiss like am vado
She feeling me calling me Rambo
Ice everything like sub zero oo
She wan do she wan do
She tell me say she wan do I no Do
I tell her say I no do she no gree
But she tell me say
She wan do She wan do ehh

Omo make yu knw
If u stress me Say na pack Nd go
No Dey dull me
Why you do like soo
Holy holy me I knack Nd go ooo
Omo make yu knw
If u stress me Say na pack Nd go
No Dey dull me
Why you do like soo
Holy holy me I knack Nd go ooo

Me nah come to give you story
Me I come to say my mind
I Dey feel you down lowkey
Baby gal na you Dey my mind
Na u me I love
Place no one above
Na U Me I wan to hold
Every time am feeling cold

Holy holy so I knack em
Omoge nobi so oo
Japa
Shima Nobi soo oo
Omo make yu knw
If you stress me
Say na pack Nd go
No Dey dull me
Why yu do like soo
Holy holy me I knack Nd go ooo

Omotena Eva
Tell me Wetin give you liver
Haliya
No bite de finger that finger you
Omotena
Eva tell me Wetin give you liver
Haliya
No bite de finger that finger you



Credits
Writer(s): Felix Ikhineadeh
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link