MR President

Hello Hello Hello Hello
Sboy Ne
Eh Manaaa
Hello Hello Hello Hello

So many things wey dey my mind
So many thing wey i wan to say
So many things wey dey burst my brain o
(Oh lord of Mercy)

Ance mu koma gida mun koma
Ance mu kulle kofa mun kulle
Ance mu wanke hannu mun wanke
But na wetin man go eat ooo eat oooo

If Corona no kill person ahhhhhh
Hunger do kill person ehhhhhh
In corona bata kashe ba
Ai yunwa zata kashe

Helloooo Mr President
See wallahi my people dey suffer
Hellooooo Mr Governor
See wallahi my people are hungry
Hellooooo Mr Senator
Lokacin zabe kunsan gidan mu
Lokacin zabe kunsan garin mu
Amma yanzu kun barmu da kanmu

I say i say

See my people are angry, my people are hungry, my people dey vex. OH LORD
Mutane na fushi, mutane damuwa, mutane na jin yunwa

If Corona no kill person ahhhhhh
hunger do kill person ehhhhhh
Ai yunwa zata kashe

So many things wey dey my mind
So many thing wey i wan to say
So many things wey dey burst my brain o
(Oh lord of Mercy)

Ance mu koma gida mun koma
Ance mu kulle kofa mun kulle
Ance mu wanke hannu mun wanke
But na wetin man go eat ooo eat oooo

Hello Hello Hello Hello
Sboy Ne
Eh Manaaa
Hello Hello Hello Hello

Corona nogo kill person lie lie
Hunger no go kill person lie lie
Nigeria no go killi person lie lie

Mr President a duba
Mr Senator a duba
Mr Governor a duba

See wallahi my people dey suffer
See wallahi my people are hungry

Mr Politician a duba
Masu kudi kuma ku duba

If Corona no kill person ahhhhhh,
hunger do kill person ehhhhhh
In corona bata kashe ba
Ai yunwa zata kashe

Sboy Ne
Eh Manaaaa



Credits
Writer(s): Abba Sboy
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link