Fvck You
Change am for you
Change am for you
We go change am for you
Shey make we change am for you
You think say Naija we go still mumu for you
Nooo Oohh
Since 1960 you promise sotey our mumu done do
Ha
E don tey wey we dey this way
We dey hustle night and day just to make the pay
Bad government na wetin we gain
Them dey give us story everyday like say na replay
Like say na replay
I don tire for mugu
I don tire for suffering suffering
I don tire for this oh
I don tire for that oh that oh
Good road no dey
Water no dey
Light e no dey
Conscience no dey
Network no dey
Food e no dey
Kudi no dey
Faaji no dey
Change am for you
We go change am for you
Shey make we change am for you
You think say Naija we go still mumu for you
Nooo Oohh
Since 1960 you promise sotey our mumu done do
Ha
E don tey wey we dey this way
We dey hustle night and day just to make the pay
Bad government na wetin we gain
Them dey give us story everyday like say na replay
Like say na replay
I don tire for mugu
I don tire for suffering suffering
I don tire for this oh
I don tire for that oh that oh
Good road no dey
Water no dey
Light e no dey
Conscience no dey
Network no dey
Food e no dey
Kudi no dey
Faaji no dey
Credits
Writer(s): Zuriel Ojoi
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.