Alone

Bond
Uh-uhn-uhn
Never tell me no

Tell me who go cry for me when I'm gone
Baby don' leave me all alone
You were such a good girl from the start, ah
Baby don' leave me all alone, oh (eh-eh-eh)
Baby don' leave me all alone, oh
Baby don' leave me all alone, oh

Ye, when she come true other girls them bow
Ye-eh I see dem bow
Her body hot like fire she's endowed, oh
Ye-eh, I say baba oh
Anything you want baby lemme know
The way she dey move she dey kill me slow
Give me loving no dey dull me oh
Cos only you wey sweet me soul, oh
Farabale bami jijo mi oh
Come boogie down no dey bobo mi, oh
Dutty wine shawty slow wine for me
Back and forth steady go down for me (uhn-eh)
For my zone baby no fantasy (uhn-eh)
But right now you wan leave me so, oh
Right now no dey dull me

Tell me who go cry for me when I'm gone
Baby don' leave me all alone
You were such a good girl from the start, ah
Baby don' leave me all alone, oh (eh-eh-eh)
Baby don' leave me all alone, oh
Baby don' leave me all alone, oh (never tell me no)

Me I no dey dull you oh
Me I no dey doubt you oh
Me I just dey tell you
If another barger turn me down
Me no go stumble (Yeah me no go stumble)
Igboro hot no dey grumble
Make another man no dey live on my struggle
When time come to dey bubble
Baby girl no go fumble eh-eh

Farabale bami jijo mi oh
Come boogie down no dey bobo mi, oh
Dutty wine shawty slow wine for me
Back and forth steady go down for me (uhn-eh)
For my zone baby no fantasy (uhn-eh)
But right now you leave me so
Right now no dey dull me

Tell me who go cry for me when I'm gone
Baby don' leave me all alone
You were such a good girl from the start, ah
Baby don' leave me all alone, oh (eh-eh-eh)
Baby don' leave me all alone, oh
Baby don' leave me all alone, oh (never tell me no)

Tell me who go cry for me when I'm gone
Baby don' leave me all alone
You were such a good girl from the start, ah
Baby don' leave me all alone, oh (eh-eh-eh)
Baby don' leave me all alone, oh
Baby don' leave me all alone, oh (never tell me no)

Take it slow
Ma lo fi idi fo mi ni something
I pray to God ko bami gbese le bilisi
E no believe say
He go see me where he see me oh
Malo fo jah jah get the logic

Bond pon de beat
Vic lemme sing song



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link