Hungry Man
My country get bad economy, so na how I want take live happily
Nothing dey wey go ginger me
Cos them never pay my people salary (Ehen)
Hunger dey the wire me
My mother sef come the para me
My father sef gan the para me
Wetin suppose sweet come the sour me
I for like to live Jeje
Jeje I for no like to die Jeje
I for like to live Jeje
I for no like to die Jeje
if I must die then I for like to die for something
This little light of mine I'm gonna let it shine
Hungry man no get reason to happy
When him fellow country man no get money for pocket
Hungry man no get reason to happy
When him fellow country man no get money for pocket
The rich the get richer them leave us poor
Them they thief all the meat from the cooking pot
No time to waste time brother life is short
Tick tock tick tock it goes on and on
Na monkey wey the suffer work but na baboon wey go chop
Ehen
My brother shey you know wassup cos my blood don dey hot
Ehen
My adrenaline the rush like say I pop tramadol
Ehen
You want to cruise in a Porsche so make you double your hustle
Ehen
Ogbeni slow down o Malo Malo binu (I Say)
Slow down o Malo Malo binu
Hungry man no get reason to happy
When him fellow country man no get money for pocket
Hungry man no get reason to happy
When him fellow country man no get money for pocket
Mix Graft on the Mix

Credits
Writer(s): Ibinabo Maurice Jack
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.