Corona (feat. Stidman & Gucci)
Bmgsound
Yea
It's about time y'all know what sup
It's Gucci
Yea
Stidman
It's not a joke my Nigga
Corona
E wo na
O tin sele ton
O tin koro now
Corona
Ewo na
After everything
Na God be the way out
Corona
E wo na
O tin sele ton
O tin koro na
Corona
E wo na
After everything
Na God be the way out
Everything looking dark now
The cases are getting large now
Mr President where you go hide now
Where you go, where you go hide now
Killing people fatality
See wetin China cause humanity
Stopping business activities
Wey dey give us our basic amenities
Man kind in a tough situation
About the weapon of mass elimination
Let me send information to the nation
We need global pandemic solution
CBN drops 2 Billion
Dangote 2 Billion
Tony Elumelu 1 Billion
Abdul Samad Rabiu 1 Billion
And e no finish, e no finish
Corona
E wo na
O tin sele ton
O tin koro now
Corona
Ewo na
After everything
Na God be the way out
Corona
E wo na
O tin sele ton
O tin koro na
Corona
E wo na
After everything
Na God be the way out
What it is, what it is
Time to face reality for we country
What it is, what it is
The People Just dey halla
Say where dey put all the billions
What it is, what it is
One million boys
Dey disturb the country
Nigerians we dey cry we dey shout dem dey hear
Dem sit down dem dey look dem no talk
Hunger don dey now
No light, no peace, no security
We live in fear now
What has become of humanity
Corona
E wo na
O tin sele ton
O tin koro now
Corona
Ewo na
After everything
Na God be the way out
Corona
E wo na
O tin sele ton
O tin koro na
Corona
E wo na
After everything
Na God be the way out
E le won, e le won, e le won, e wole tan
E wole tan sibe, e le won wole se
It's well over 40 thousand death
And number still rising
These people are going to have to wait
Wash your hands stay at home
Amander Walker Sky News
Richmond Virginia
Wash your hands stay at home
Bmgsound
Let's save lives
Yea
It's about time y'all know what sup
It's Gucci
Yea
Stidman
It's not a joke my Nigga
Corona
E wo na
O tin sele ton
O tin koro now
Corona
Ewo na
After everything
Na God be the way out
Corona
E wo na
O tin sele ton
O tin koro na
Corona
E wo na
After everything
Na God be the way out
Everything looking dark now
The cases are getting large now
Mr President where you go hide now
Where you go, where you go hide now
Killing people fatality
See wetin China cause humanity
Stopping business activities
Wey dey give us our basic amenities
Man kind in a tough situation
About the weapon of mass elimination
Let me send information to the nation
We need global pandemic solution
CBN drops 2 Billion
Dangote 2 Billion
Tony Elumelu 1 Billion
Abdul Samad Rabiu 1 Billion
And e no finish, e no finish
Corona
E wo na
O tin sele ton
O tin koro now
Corona
Ewo na
After everything
Na God be the way out
Corona
E wo na
O tin sele ton
O tin koro na
Corona
E wo na
After everything
Na God be the way out
What it is, what it is
Time to face reality for we country
What it is, what it is
The People Just dey halla
Say where dey put all the billions
What it is, what it is
One million boys
Dey disturb the country
Nigerians we dey cry we dey shout dem dey hear
Dem sit down dem dey look dem no talk
Hunger don dey now
No light, no peace, no security
We live in fear now
What has become of humanity
Corona
E wo na
O tin sele ton
O tin koro now
Corona
Ewo na
After everything
Na God be the way out
Corona
E wo na
O tin sele ton
O tin koro na
Corona
E wo na
After everything
Na God be the way out
E le won, e le won, e le won, e wole tan
E wole tan sibe, e le won wole se
It's well over 40 thousand death
And number still rising
These people are going to have to wait
Wash your hands stay at home
Amander Walker Sky News
Richmond Virginia
Wash your hands stay at home
Bmgsound
Let's save lives
Credits
Writer(s): Moshood Bello
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.