Allah Nagode

Ahaaaaaaaa
Ahaahahaaa
Ohoohooooo
Ohoooohooo
Ahaahahaha
Sboy Ne
Ohohooooo
Eh Mana

If e no be God o
I for no dey Alive
If e no be God o
This life i for don die
If e no be God o
I for don Craze wallai
In badan Allah ba
Da bakusan sunana ba
In badan Allah ba
Da bakusan fuskana ba
In badan Allah ba
Da Bakusan ma ina nan ba
In badan Allah baaaaa
Da makiya sun gama dani
But i thank you ya Rabbi
Kaike rike dani
Thank You ya rabbi

No be say i pass anyone but oluwa don bless me early morning
Now i dey share my testimony
One day i go chop all the money
Oluwa thank youuu Allah Nagode
Thank youuuuu Allah Nagode

The money wey we dey find e no go pass us o
Ameeen
Kudin da muke nema nogo pass us o
Ameen
If bad man come my way he nogo see me o
Ameen
Auran da kike so go soon reach your turn o
Ameen
Make you put your faith in God o
Make you work hard no dey relent o
This life no be joke o
Shine zai miki no be lie
Shine zai maka no be lie ooo no be lie
If e no be God o i for no sing this song
If e no be God o dem for play me like ping pong
If e no be God o i for no even belong
In badan Allah ba
Da bakusan sunana ba
In badan Allah ba
Da bakusan fuskana ba
In badan Allah ba
Da Bakusan ma ina nan ba
In badan Allah baaaaa
Da makiya sun gama dani
But i thank you ya Rabbi
Kaike rike dani
Thank You ya rabbi

No be say i pass anyone but oluwa don bless me early morning
Now i dey share my testimony
One day i go chop all the money

In lam yakunun Llah
Saakunu Jaaaian Alaan
In Lam yakunun Llah
Saakunu Daaaian Alanaa
In lan yaunu Llah
Saakunu Mayyitun Alaaan
Thank youuuu
Allah Nagode
Thank youuu
Allah Nagode

Sboy Ne
Eh Manaaa



Credits
Writer(s): Abba Saad
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link