Girls

VTEK the awesome
Black girls with a halogen top
Yellow girls with a melanin pop
Thick girls with a high waist jean
Girls with bum bum bum bum bum

I like girls wey go pamper me
I wan buss one call them go answer me (answer me)
Hadiza just holla me
I get shinkafa here, come hammer me (Onye Nku)
Joan say I too hot, she go wan blow me
I no need so, she go like do me
If only I fit to yarn say I innocent like Idibia
No 2 face

But I like Bolanle and Blessing
Woni Barca ati Chelsea (Chai)
Plus Sithembiwe and Jessy
Gbogbo won fly them no dey pest me

And I love Njideka
But o Likeri ego
O Likeri watchi wrestling
I for like Vanessa
But she talk say she go teach me a lesson

Kuz me I like girls
I can't shout
Me I like girls
I swear down
Omo me I like girl oh
Shey dem do me ni
Me I like Girls
Girls with bum bum bum bum bum

See me I like girls
Tall girls
Short girls
Thick girls
Say me I like girls oh
Slim girls
Dark girls
Girls with bum bum bum bum bum

Don't judge issa normal thing
I can like anybody I want (ehn)
Whether na londoner
Or na jamo babe
I can love everybody at once

I like Oloni
She be feminist
Feminist like women on top
And I like those two
Kini in front
A soft backyard that a bobo can rub

I like girls in twos baba
I like girls with cruise baba
Five alive girls with juice baba
Wey fit make me confuse mama

And I love Njideka
But she loves cash
And she too dey watch wrestling
I for like Vanessa
But she talk say she go teach me a lesson

Kuz me I like girls
I can't shout
Me I like girls
I swear down
Omo me I like girl oh
Shey dem do me ni
Me I like girls
Girls with bum bum bum bum bum

See me I like girls
Tall girls
Short girls
Thick girls
Say me I like girls oh
Slim girls
Dark girls
Girls with bum bum bum bum bum

Black girls with a halogen top
Yellow girls with a melanin pop
Thick girls with a high waist jean
Slim girls with a little in front
Me I like girls that can cook dada
Kuz me I like food baba
I like girls in twos baba
Five alive firls with juice baba

Kuz me I like girls
I can't shout
Me I like girls
I swear down
Omo me I like girl oh
Shey dem do me ni
Me I like girls
I can't lie
See me I like girls
I can't shout
Me I like girls
I swear down
Omo me I like girl oh
Shey dem do me ni
Me I like girls
I can't lie
Girls with bum bum bum bum bum



Credits
Writer(s): Brainee
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link