Yawa

I give them badboi feelin'...
I don't give a shot if you are hating or not
I just wanna party with the girls of course
I no come here make I come dey dull
I just won vibe and to keep in touch oh... (sheey)
It is not my fault
Abobi no come close if your brain dey touch
E get something I for like to talk
Bring that yanch I for like to touch oh

Yawa o'
My girl she give a man yawa o
My girl she carry biggi backer
My girl she make a man tire o

Ifu ne ibaga o'
My girl she give a man yawa o
She don dey make a man para o
She no won give a man jara o

She give me dutty wine
Dutty wine
She give me dutty wine
Dutty wine
She give me dutty wine
Dutty wine

Under pressure my people under pressure we dey vibe
So whenever I give dem the vibe dem go vibe
Them tell me say I kpaii somebody with the vibe
But little children vibe to the vibe eh
Under pressure my people under pressure we dey vibe
So whenever I give dem the vibe dem go vibe
Them tell me say I kpaii somebody with the vibe
But little children vibe to the vibe eh

Enter the place no go look Uche face
Come to the center make u start to dey craze
Tell Mr DJ make Em turn up the place
Wey all the Barney's make them scatter the place

As u dey rock make u know the tactics
No come dey do like say u no dey practice
My guys dem pull up in a new Bugatti
I won 69 with a new punani
As u dey rock make u know the tactics
No come dey do like say u no dey practice
My guys dem pull up in a new Bugatti
I won 69 with a new punani

I don't give a shot if you are hating or not
I just wanna party with the girls of course
I no come here make I come dey dull
I just won vibe and to keep in touch oh... (sheey)
It is not my fault
Abobi no come close if your brain dey touch
E get something I for like to talk
Bring that yanch I for like to touch oh



Credits
Writer(s): Innocent Michael
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link