We No Dey Hear
It's Kel P Vibes
Baako, Mienu
Anada anada, oh yeah, well
If I say I no dey hear
All my guys no dey hear
M.anifesto no dey hear oh
All my people no dey hear
Put the song pon repeat mek the people dem feel oh
Me I mek the girl go low low low
My ting e no be pilolo
Eye redder than a sobolo
See the beati mek i kololo
We geti vibe oh (yoyoyo)
How the ting go (yoyoyo)
See we no dey hear (yoyoyo)
Boys no dey hear (yoyoyo)
Geti vibe oh (yoyoyo)
How the ting go (yoyoyo)
See we no dey hear (yoyoyo)
Boys no dey hear (yoyoyo)
Wo oh
New tings on the horizon
When the cock dey crow then we rising
They say that M.anifest is polarizing
Boys no dey hear, who are you advising?
Me ntie mɛntie that's a true feeling
Tell these old dogs I'm a new villain
Your two cents a nuisance I know shillings
I dey go from underdog to top billing
Fuck the world with a Trojan too
Boys no dey hear chale that's the slogan too
On my p's and q's and my one's and two's
Keep the same energy when I run into you
Ma ma agoro n'aso
Akɔlaa ho ɛbaa ɔsi mɛ gyonsɔ hmm
Na ɛɛbaa na ɛɛkɔ
Boys no dey hear, aden w'ani nsɔ?
We geti vibe oh (yoyoyo)
How the ting go (yoyoyo)
See we no dey hear (yoyoyo)
Boys no dey hear (yoyoyo)
Geti vibe oh (yoyoyo)
How the ting go (yoyoyo)
See we no dey hear (yoyoyo)
Boys no dey hear (yoyoyo)
Wo wo
No be sey we no dey respect, we no dey hear
Can't share our smiles if you no dey share our tears
Tell a low-life that we on the upper tiers
You no be my mate still
Dey dey talk chaw
But we no dey listen we just stockpile
New ammunition we not hostile
'Cause we get the vision
Pop styles everyday we're transmitting
Young Cassius Clay is who i channel here
On stage dolo I don't need a panel here
It appears even puppeteers not my peer
All my peers on chairs whiles the crowd cheers
Ma ma agoro n'aso
Akɔlaa ho ɛbaa ɔsi mɛ gyonsɔ hmm
Na ɛɛbaa na ɛɛkɔ
Boys no dey hear but we here we no go stop yeah
If I say I no dey hear
All my guys no dey hear
M.anifesto no dey hear oh
All my people no dey hear
Put the song pon repeat mek the people dem feel oh
Me I mek the girl go low low low
My ting e no be pilolo
Eye redder than a sobolo
See the beati mek I kololo
We geti vibe oh (yoyoyo)
How the ting go (yoyoyo)
See we no dey hear (yoyoyo)
Boys no dey hear (yoyoyo)
Geti vibe oh (yoyoyo)
How the ting go (yoyoyo)
See we no dey hear (yoyoyo)
Boys no dey hear (yoyoyo)
Wo oh
Yɛ si asɛm aba
Obiara nbe tie asɛm aba
Everybody come around
Obiara nbe tie, asɛm aba ah
Yɛ di asɛm aba
Obiara nbe tie asɛm aba
Everybody come around
Obiara nbe tie asɛm aba ah
Baako, Mienu
Anada anada, oh yeah, well
If I say I no dey hear
All my guys no dey hear
M.anifesto no dey hear oh
All my people no dey hear
Put the song pon repeat mek the people dem feel oh
Me I mek the girl go low low low
My ting e no be pilolo
Eye redder than a sobolo
See the beati mek i kololo
We geti vibe oh (yoyoyo)
How the ting go (yoyoyo)
See we no dey hear (yoyoyo)
Boys no dey hear (yoyoyo)
Geti vibe oh (yoyoyo)
How the ting go (yoyoyo)
See we no dey hear (yoyoyo)
Boys no dey hear (yoyoyo)
Wo oh
New tings on the horizon
When the cock dey crow then we rising
They say that M.anifest is polarizing
Boys no dey hear, who are you advising?
Me ntie mɛntie that's a true feeling
Tell these old dogs I'm a new villain
Your two cents a nuisance I know shillings
I dey go from underdog to top billing
Fuck the world with a Trojan too
Boys no dey hear chale that's the slogan too
On my p's and q's and my one's and two's
Keep the same energy when I run into you
Ma ma agoro n'aso
Akɔlaa ho ɛbaa ɔsi mɛ gyonsɔ hmm
Na ɛɛbaa na ɛɛkɔ
Boys no dey hear, aden w'ani nsɔ?
We geti vibe oh (yoyoyo)
How the ting go (yoyoyo)
See we no dey hear (yoyoyo)
Boys no dey hear (yoyoyo)
Geti vibe oh (yoyoyo)
How the ting go (yoyoyo)
See we no dey hear (yoyoyo)
Boys no dey hear (yoyoyo)
Wo wo
No be sey we no dey respect, we no dey hear
Can't share our smiles if you no dey share our tears
Tell a low-life that we on the upper tiers
You no be my mate still
Dey dey talk chaw
But we no dey listen we just stockpile
New ammunition we not hostile
'Cause we get the vision
Pop styles everyday we're transmitting
Young Cassius Clay is who i channel here
On stage dolo I don't need a panel here
It appears even puppeteers not my peer
All my peers on chairs whiles the crowd cheers
Ma ma agoro n'aso
Akɔlaa ho ɛbaa ɔsi mɛ gyonsɔ hmm
Na ɛɛbaa na ɛɛkɔ
Boys no dey hear but we here we no go stop yeah
If I say I no dey hear
All my guys no dey hear
M.anifesto no dey hear oh
All my people no dey hear
Put the song pon repeat mek the people dem feel oh
Me I mek the girl go low low low
My ting e no be pilolo
Eye redder than a sobolo
See the beati mek I kololo
We geti vibe oh (yoyoyo)
How the ting go (yoyoyo)
See we no dey hear (yoyoyo)
Boys no dey hear (yoyoyo)
Geti vibe oh (yoyoyo)
How the ting go (yoyoyo)
See we no dey hear (yoyoyo)
Boys no dey hear (yoyoyo)
Wo oh
Yɛ si asɛm aba
Obiara nbe tie asɛm aba
Everybody come around
Obiara nbe tie, asɛm aba ah
Yɛ di asɛm aba
Obiara nbe tie asɛm aba
Everybody come around
Obiara nbe tie asɛm aba ah
Credits
Writer(s): Kwame Tsikata, Udoma Kelvin Amba, Kelvin O'donnovan Brown
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.