Shayo Na My Best friend

Okay, na me them
Dey call bad boy
From P town
Dem know me
From ABJ to J town
So if you dont know me
Baby ask round
Cause me
I dey chill with
Men like go round.
I go like to dey follow you
Wherever you go
Make we dey like
Davido and Chioma
For the show
When you chop my money
This your body go dey glow
Everybody know say
Na so the story for go eh!

Baby girl i want you here...
No go dey waka kurukere o
This kin love wey
Wey dey play so
Na this kin love
Wey dem dey see for television
Babygirl i need you here...
No go dey waka kurukere o
This kin love wey
Wey dey play so
Na this kin love
Wey dem dey see for television

She say she gat my back
Call my phone
Tell me now
Say she wan move on
Cause i always do wrong
And i cant do right
Always do wrong and i cant do right
Always do wrong and i cant do

She say she gat my back
Call my phone
Tell me now
Say she wan move on
Cause i always do wrong
And i cant do right
Always do wrong and i cant do right
Always do wrong and i cant do

I no go lie...
I no go lie to you,
Shayo na my bestfriend
Shayo is my bestfriend girl
I no go lie
I no go lie to you...

Every blessed day
See me girl ah worry bout me
Say she nah go sleep
If i no tell her the story
She say she love me
And she dont trust no man
That's why her ex niqqa
Boyfriend keeps texting,

Baby girl i want you here...
No go dey waka kurukere o
This kin love wey
Wey dey play so
Na this kin love
Wey dem dey see for television
Babygirl i need you here...
No go dey waka kurukere o
This kin love wey
Wey dey play so
Na this kin love
Wey dem dey see for television



Credits
Writer(s): Raphael Roberts Nweye
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link