Falila

Falila Falila
Your body dey para Falila
Si kini yen funmi jekin la
Oh oh oh, jekin la la la

Say Maria (say Maria)
Sisi Diana o (sisi Diana)
Ibi lowo wa o (bi lowo)
Call Deborah (call call Deborah)

Say Maria (say Maria)
Sisi Diana o (sisi Diana)
Ibi lowo wa o (bi lowo)
Call Deborah (call call Deborah)

And all dem boy dem know say we badder than dem don know
And now dem know say you're looking like the girl I don't know
Strike the key make I show you the pitch wey I dey on
I no dey lie say me badder than the badder don dem don know

Say Maria (say Maria)
Sisi Diana o (sisi Diana)
Ibi lowo wa o (bi lowo)
Call Deborah (call Deborah)

Say Maria (say Maria)
Sisi Diana o (sisi Diana)
Ibi lowo wa o (bi lowo)
Call Deborah (call call Deborah)

Falila Falila
Your body dey para Falila
Si kini yen funmi jekin la
Oh oh oh, jekin la la la

Say Maria (say Maria)
Sisi Diana o (sisi Diana)
Ibi lowo wa o (bi lowo)
Call Deborah (call call Deborah)

Say Maria (say Maria)
Sisi Diana o (sisi Diana)
Ibi lowo wa o (bi lowo)
Call Deborah (call call Deborah)

Baby girl you know
All your body and your eye dem glow
Burst all the doh, on your head I go spend my deo
Cause moni owo, mode like asewo
Omo see I don blow, o baby come chop o

And all dem boy dem know say we badder than dem don know
And all dem know say you're looking like the girl I don't know
Strike the key make I show you the pitch wey I dey on
I no dey lie say me badder than the badder don dem don know

Say Maria (say Maria)
Sisi Diana o (sisi Diana)
Ibi lowo wa o (bi lowo)
Call Deborah (call call Deborah)

Say Maria (say Maria)
Sisi Diana o (sisi Diana)
Ibi lowo wa o (bi lowo)
Call Deborah (call call Deborah)

Falila Falila
Your body dey para Falila
Si kini yen funmi jekin la
Oh oh oh, jekin la la la

Say Maria (say Maria)
Sisi Diana o (sisi Diana)
Ibi lowo wa o (bi lowo)
Call Deborah (call call Deborah)

Say Maria (say Maria)
Sisi Diana o (sisi Diana)
Ibi lowo wa o (bi lowo)
Call Deborah (call call Deborah)
Yinka bokinni
Bo kiniyen
Sebi O lo like ni
O sope odun, o gun
Ehen bo kiniyen now
Moni ko, Ok



Credits
Writer(s): Mr Yomi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link