Sinner

Every time wey she come my place o
Every time wey I see her face o! Oh yeah
She make a man start to misbehave o
Blood pressure start dey elevate o! Oh yeah

She make a nigga man, a nigga man
Begin dey sweat like say dem put gun for my forehead
And when I hold her waist, a bigger case
Johnny begin dey kelegbes!

Body hot like cigar, oh-oh!
Scotch like liquor, oh-oh!
Work my zipper, oh-oh!
And turn a churchman sinner, oh-oh! Yeah

Oh baby, my baby
I bow for you my lady
I like it when you're crazy
Your body's so amazing

You turn me on, turn the green lights, yeah
You bring that booty close to my side, yeah
I don kolo, take it slow
I don kolo, take it slow
Bad girl with the killer eyes, yeah
One look, light me up like the daylight

Every time wey she come my place o
Every time wey I see her face o! Oh yeah
She make a man start to misbehave o
Blood pressure start dey elevate o! Oh yeah

She make a nigga man, a nigga man
Begin dey sweat like say dem put gun for my forehead
And when I hold her waist, a bigger case
Johnny begin dey kelegbes!

Body hot like cigar, oh-oh!
Scotch like liquor, oh-oh!
Work my zipper, oh-oh!
And turn a churchman sinner, oh-oh! Yeah

Ah eh! Suffry nana eh!
Shake your body!
The way you shake your body oh-ah!
The way you shake that baka, you no get mercy

Baby run my belly
Tell me I'm your daddy
Na na na na na!
Tell me I'm your daddy

Every time wey she come my place o
Every time wey I see her face o! Oh yeah
She make a man start to misbehave o
Blood pressure start dey elevate o! Oh yeah

She make a nigga man, a nigga man
Begin dey sweat like say dem put gun for my forehead
And when I hold her waist, a bigger case
Johnny begin dey kelegbes!

Body hot like cigar, oh-oh!
Scotch like liquor, oh-oh!
Work my zipper, oh-oh!
And turn a churchman sinner, oh-oh!
Yeah yeah!

Baby rub my belly
Tell me I'm your daddy
Na na na na na!
Tell me I'm your daddy
Caution!



Credits
Writer(s): Immanuel Daniels
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link