Eshe

Otega gangan
To all my people wey dey feel me
Eshe eshe
To all the people wey put my songs on repeat all day
Eshe eshe
To all the doubting Thomas
Eyin gan eshe

To all the DJs, to all the bloggers
To all the people wey post me for WhatsApp
For Snapchat, for IG, for Facebook even on Twitter gan
Ishe olowa ni aiyè èma tun wo oooooo
Ayanmo oluwa ni kin leke gbogbo awon ota mi
Èma ló checky balance èmi Galant ooooo
Èmi emi laye mi
Ki olosho maló wale mi, ti mo kó wa low-key, ti mo njaiye mi
Èmi emi laye mi
Emi laye mi ki olosho maló wale mi
Ti mo kó wa low-key,ti mo njaiye mi

Èmi emi laye mi to all my people wey dey feel my gbedu
Eshe eshe
To all the people wey dey put my jamz on repeat all day
Eshe eshe

Somebody call my mama say me don blow
When me start causing smoke Dem ma tell me wrong ooooo
Mummy say ready for the zzzzzzzz
Me no fear no shadows
I just dey mad with my rhymes
I just dey like claro oooo
Otega gaan gan
If you no dey feel me get out of my sight



Credits
Writer(s): Stephen Oghenetega Ifedayo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link