L.G (Life Good)

Haier Thermocool with the attitude
Pana panasonic with affection
Life is good or we hope so
I stay toyota with the 4 door
Haier Thermocool with the attitude
Pana panasonic with affection
Life is good or we hope so
I stay toyota with the 4 door

Got no house on the rock I'm a rockstar
If PD on the beat we go prosper
Sam wey dey sing stop dey sing song
Oscarr wey dey rap start dey sing song
Some say na sharp move like a crew cut
Small part on the left of my crew cut
The wall is quite short but I'm 5"9
Fun mi eleganza chair I go jump am
They no dey give wetin you suppose to get
So I'm taking from the people wey dey intercept
H kill rodent no be bagon bro
Bagon dey for shop client no dey show
Sanitizer tire to sit down for shop
Ebola show sanitizer pop
Small corona show sanitizer pop
Pharmacist hike price cuz em want to chop

Haier Thermocool with the attitude
Pana panasonic with affection
Life is good or we hope so
I stay toyota with the 4 door
Haier Thermocool with the attitude
Pana panasonic with affection
Life is good or we hope so
I stay toyota with the 4 door

Phillips straight when I press clothes
Right eye on the prize like a spectacle
Left eye spectate those who come late
Make I see the snakes on my 3310
Star and guiness dey, and we get guilder
Guilder dey like we been get harp
Before hate, we only had love
Industry harsh dem no dey get heart for here
Power distance long I fit to run a mile for here
My nike's cut Obioma go come repair
Beer analogy is deeper than taste or lagger
Longer we beer this the deeper the tumor the cancer
Press conference it's time for the Q and the answer
The answer's God, these lot, they take us for banter
What's your plan for the next term or chapter
He just implicitly mumbled that he's only bringing wahala
My guy

Haier Thermocool with the attitude
Pana panasonic with affection
Life is good or we hope so
I stay toyota with the 4 door
Haier Thermocool with the attitude
Pana panasonic with affection
Life is good or we hope so
I stay toyota with the 4 door



Credits
Writer(s): Oscarr
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link