Eat (feat. Stonebwoy)

Check it da yoor (I just came to eat)
Ah 1Gad (Baby, baby eeh)
Mr Drew, Dat one na fi di ladies (I just came to eat)
Ma me ndidi

Uuuh, you dey give me attitude
Wey I no know what ah do
Sugar Daddy too dey chew
You dey make I dey make ah dey confuse

Where did you go?
When I call you no dey pick
My mind dey blow
When me see you 'pon the street oh
I send you Momo
Now your number no dey reach oh
But now I dey for your house
Hwɛ make we shun the things we dey do

'Cause I just came to eat (M'amin ndidi)
Baby baby eeh
I just came to eat (M'amin ndidi)
Baby baby eeh (You)
I just came to eat (M'amin ndidi)
Baby baby eeh
I just came to eat (M'amin ndidi)
Baby baby eeh
You uuuuh

(Hear me now, Bhim)
My head dey bash me
I getti symptom
E be dem thing some wey
You dey run things some way
She say make I come weigh am
But some Oluman dey enter am
Say he go take am to Amsterdam
Wa gye ne Tecno asisa ne yam
Atea say she don't know who I am

(Waah) Bombaclat
From the now do it
Send me back the money wey me give you last week
Me never know say na so you wicked
You make man weak oh

Obi ngye me na m'abrɛ agu (True)
Nti wayɛ aye yaya meho pae
Obi ngye me na mabrɛ agu
Atea bɛ yɛ wodi nii(Bhim)

'Cause I just came to eat
Baby baby eeh
I just came to eat
Baby baby eeh (You)
I just came to eat
Baby baby eeh
I just came to eat
Baby baby eh (You)

Na nana na
W'ayɛ ma de
Ofe me noko, Ofe me noko eehe
Na nana na
W'ayɛ ma de
Ofe me noko, Ofe me noko eehe

'Cause I just came to eat (Ma me ndidi)
'Cause I just came to eat (Ma me ndidi)
'Cause I just came to eat (Ma me ndidi)
I just came to eat (Ma me ndidi)

(Datbeatgod)



Credits
Writer(s): Andrews Commey Otoo, Kweku Bills, Livingstone Etse Satekla
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link