Raba

Why e be say when you see me you dey do like that
Of all that, that that you dey do like that
Poor slack you soft you go need strong hand
Small time e nor tey you go sing off heart

Nor be everybody wey dey here spend money
So baby make you look well before you gum body
Coz the person you dey eye fit dey gum body
Then the person you dey bone na him get money

Ehhhh
Raba here
Raba there
Charley if e dey
Abege use am over dem
Raba here
Raba there
Charley if e dey abeg e use am over dem
Raba eeehhh
Raba hmmm
Raba eeehhh
Raba hmmm
Raba eeehhh
Raba hmmm
Charley if e dey abeg e use am over dem

E get the other day me and guys jam for club
Everybody with e drive
But we come in one accord
Hello Boss na the talk
When i pull with the Squad
When we pop
Dey know wey nor dey reason with the cost
So take time in case you dey like to watch
When it's time to get ahead
Nor dey try to front
Baby girl i dey for you like an omuguo
This love too strong but me i but sha put door
I yan small then she tell me say she like the gist
She say you make me shy
I be aboki
Her mind day my own dark that's the opposite
Immediately she send me location na control pick

Nor be everybody wey dey here spend money
So baby make you look well before you gum body
Coz the person you dey eye fit dey gum body
Then the person you dey bone na him get money

Ehhhh
Raba here
Raba there
Charley if e dey abeg e use am over dem
Raba here
Raba there
Charley if e dey abeg e use am over dem

Raba eehhh
Raba hmmm
Raba eeehhh
Raba hmmm
Raba eeehhh
Raba hmmm
Charley if e dey abeg e use am over dem

She call me mi tesoro
Mi amor mi rey dios
Ella mi uno solo mi senorita
Mi todo ella mi hermosa reina
But I be michellin
I go make her tire for the raba
When i try to i pay
I dey parole say them gimme change
Anytime we talk
Conversations always dey intense
Way she bend i'm offended
Make me parole kiloshele
What you saying
Sô fun Elle
After all you that embezzled
Na the position i give you
I swear nor your fault
Na make you cross leg
Like you dey your dormot
They talk off
But i sha know you dey on board
So any expensive joke
I nor fit afford

Nor be everybody wey dey here spend money
So baby make you look well before you gum body
Coz the person you dey eye fit dey gum body
Then the person you dey bone na him get money

Ehhhh
Raba here
Raba there
Charley if e dey
Abege use am over dem
Raba here
Raba there
Charley if e dey abeg e use am over dem
Raba eeehhh
Raba hmmm
Raba eeehhh
Raba hmmm
Raba eeehhh
Raba hmmm
Charley if e dey abeg e use am over dem



Credits
Writer(s): Wisdom Edosuyi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link