Looku Looku

Sofrey oh, ah
Ajigi, ajigi, ajigi-ji-ji, ajigi, ajigi, ajigi-ji-ji

No go dey look my own
No go dey look my own oh (no go dey look my own)
'Cause looku looku fit put you for trouble oh (no go dey look my own)
One man's food is another mans poison (no go dey look my own oh)

No go dey look my own (no go dey look my own oh)
'Cause everybody get their own time oh (no go dey look my own)
And looku looku fit put you for trouble oh (no go dey look my own oh)

E get as e go surely be if you correct (correct)
If I buy Benz
You go buy 'cause baba God no be man
wey dey forget (no go dey look my own oh)
Omo, why you con dey look my woman yansh?
Mr looku looku
Na big bone dey hook e long throat oh (no go dey look my own)
Omo, je kin jai'ye mi, e ro pa n ti
Bad belle comot for my domot
All my true friends and you wey dey support
Mama ma ma mi odoh eh

No go dey look my own oh (no go dey look my own)
No go dey look my own (no go dey look my own oh)
'Cause looku looku fit put you for trouble oh (no go dey look my own)
One man's food is another mans poison (no go dey look my own oh)
No go dey look my own oh (no go dey look my own)
No go dey look my own (no go dey look my own oh)
'Cause everybody get their own time oh (no go dey look my own)
And oju kokoro fit put you for trouble (no go dey look my own oh)

Ah, you get big cow for backyard (backyard)
You wan con chop the small meat for my plate oh (lai lai lai)
Thunder strike you for your left leg oh
Whitlow catch you for your right hand oh
When we dey denke, time to jubilate
You go dey smile, dey frown 'cause you be fake
One day, one day, fowl yansh go open
Danboroba
Omo, je kin jai'ye mi, e ro pa n ti
Bad belle comot for my domot
All my true friends and you wey dey support eh
Mama mama mi odoh eh

No go dey look my own oh (no go dey look my own)
No go dey look my own (no go dey look my own oh)
'Cause looku looku fit put you for trouble oh (no go dey look my own)
One man's food is another mans poison (no go dey look my own oh)
No go dey look my own oh (no go dey look my own)
No go dey look my own (no go dey look my own oh)
'Cause everybody get their own time oh (no go dey look my own)
And looku looku fit put you for trouble oh (no go dey look my own oh)

Oh-oh-eh, na-na
Mr looku looku no get shame at all eh (no get shame at all eh)
Fellas and Females, ahh
Ajigi, ajigi, ajigi-ji-ji
'Cause looku looku fit put you for trouble oh (no go dey look my own)
No go dey look my own oh

Credits
Writer(s): Oghenekevwe Kelvin Bojeghre
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link