Alheri
Iye
Yeah
Yeah yeah yeah
Clinton Milli wey de call o
Yeah
Even if cheese no full ground
Now wey I know say
I dey climb the Ladder
Omo me no fit Tire
For where na?
Cheii
Mama always told me to hustle
I dey try my best
God na the driver
Omo Niggas de para
Joyless
Stacks of cheese
I Dey aim to see
Jah must Bless me
Even add fisi
No bad vibes na my Destiny
Eeeeeeyh
Stacks of cheese
I Dey aim to see
Jah must Bless me
Even add Fisi
No bad Vibes na my Destiny
No No No
Yeah
They Ask Me If I can
I tell them why not
That I've got a plan
Na na na
It's right
It's time
E sure for me
They ask me if I can
I tell them yeah
That I have got a plan
Na na na
It's right
It's time
Mama told me
All the suffer
We face
On a steady basis
Must to die it
She de gimme ALHERI
Papa told me
That your hustle
Wey No let you sleep
From 6 to 6
Must to Flourish
Him dey gimme ALHERI
Take am easy
Take am easy
Life no be Tigbuo Zógbuō
BCos e sure for me o
Dem wan gum body
Naoow
You beef me de your lane o
Ah go scatter their brain o
E be you wey de talk say
Me No go Fit Locate
But Now Dem Dey Follow
You beef me Dey your Pod o
yeah
Everything na on God o yeah
Up or down ah must ball
O Yeah
Yeah
Yeeeah
Stacks of cheese
I Dey aim to see
Jah must Bless me
Even add fisi
No bad vibes na my Destiny
Eeeeeeyh
Stacks of cheese
I Dey aim to see
Jah must Bless me
Even add Fisi
No bad Vibes na my Destiny
No No No
Yeah
They Ask Me If I can
I tell them why not
That I've got a plan
Na na na
It's right
It's time
Mama told me
All the suffer
We face
On a steady basis
Must to die it
She de gimme
ALHERI
Papa told me
That your hustle
Wey No let you sleep
From 6 to 6
Must to Flourish
Him dey gimme
ALHERI
Oh hoh
Yeah
Dem de gimme
ALHERI
Dem de gimme
ALHERI
Dem de gimme
ALHERI
Dem de gimme
ALHERI
Dem de gimme
ALHERI
Dem de gimme
ALHERI
Dem de gimme
ALHERI
Na na na
Papa told me
Mama told me
Papa told me
Yeah
Yeah
Yeah yeah yeah
Clinton Milli wey de call o
Yeah
Even if cheese no full ground
Now wey I know say
I dey climb the Ladder
Omo me no fit Tire
For where na?
Cheii
Mama always told me to hustle
I dey try my best
God na the driver
Omo Niggas de para
Joyless
Stacks of cheese
I Dey aim to see
Jah must Bless me
Even add fisi
No bad vibes na my Destiny
Eeeeeeyh
Stacks of cheese
I Dey aim to see
Jah must Bless me
Even add Fisi
No bad Vibes na my Destiny
No No No
Yeah
They Ask Me If I can
I tell them why not
That I've got a plan
Na na na
It's right
It's time
E sure for me
They ask me if I can
I tell them yeah
That I have got a plan
Na na na
It's right
It's time
Mama told me
All the suffer
We face
On a steady basis
Must to die it
She de gimme ALHERI
Papa told me
That your hustle
Wey No let you sleep
From 6 to 6
Must to Flourish
Him dey gimme ALHERI
Take am easy
Take am easy
Life no be Tigbuo Zógbuō
BCos e sure for me o
Dem wan gum body
Naoow
You beef me de your lane o
Ah go scatter their brain o
E be you wey de talk say
Me No go Fit Locate
But Now Dem Dey Follow
You beef me Dey your Pod o
yeah
Everything na on God o yeah
Up or down ah must ball
O Yeah
Yeah
Yeeeah
Stacks of cheese
I Dey aim to see
Jah must Bless me
Even add fisi
No bad vibes na my Destiny
Eeeeeeyh
Stacks of cheese
I Dey aim to see
Jah must Bless me
Even add Fisi
No bad Vibes na my Destiny
No No No
Yeah
They Ask Me If I can
I tell them why not
That I've got a plan
Na na na
It's right
It's time
Mama told me
All the suffer
We face
On a steady basis
Must to die it
She de gimme
ALHERI
Papa told me
That your hustle
Wey No let you sleep
From 6 to 6
Must to Flourish
Him dey gimme
ALHERI
Oh hoh
Yeah
Dem de gimme
ALHERI
Dem de gimme
ALHERI
Dem de gimme
ALHERI
Dem de gimme
ALHERI
Dem de gimme
ALHERI
Dem de gimme
ALHERI
Dem de gimme
ALHERI
Na na na
Papa told me
Mama told me
Papa told me
Yeah
Credits
Writer(s): Clinton Onuzulike
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.