Dance

Gege
It's B-Red in the buildin'
Of Lagos, ah, walahi
Gege, of la la la
This bread no be Agege

Tell me how much you want I go pay (Yeah)
See how much blessings dey my way (Yeah)
Calm down make we dey relate oh
Sha ti gate oh, kiwon to wole
Baby girl your body na miracle
I no fit let you go tonight oh
Calm down make we dey relate oh
Sha ti gate oh, kiwon to wole

Dem tell me say the love e no go last oh
I tell dem e no possible lai lai
Oh no, I tell dem e no possible lai lai
They wanna jesi for my side elebolo
I tell dem e no possible lai lai
I tell dem e no go possible
I tell dem e no possible lai lai

Wa baby, wetin you give me chop?
Wey make me feel this way
Me I no dey dey like I dey so
Na you dey make me kolo oh
Oh my friend when you go level up?
No make me dey feel this way
'Cause me I no go go as I come so, na me dey take you away-y

Shey you go tell me how much you want I go pay (Yeah)
See how much blessings dey my way (Yeah)
Calm down make we dey relate oh
Sha ti gate oh, kiwon to wole
Baby girl your body na miracle gan ni
I no fit let you go tonight
Calm down make we dey relate oh
Sha ti gate oh, kiwon to wole

Dem tell me say the love e no go last oh
I tell dem e no possible lai lai
Oh no, I tell dem e no possible lai lai
They wanna jesi for my side elebolo
I tell dem e no possible lai lai
I tell dem e no go possible
I tell dem e no possible lai lai

It's B-Red in the buildin'
Gege, this bread no be Agege
Wa baby, of Lagos
Make me feel this way
Me I no dey dey like I dey so
Na you dey make me kolo oh

Tell me how much you want I go pay (Yeah)
See how much blessings dey my way (Yeah)
Calm down make we dey relate oh
Sha ti gate oh, kiwon to wole
Baby girl your body na miracle
I no fit let you go tonight oh
Calm down make we dey relate oh
Sha ti gate oh, kiwon to wole

Dem tell me say the love e no go last oh
I tell dem e no possible lai lai
Oh no, I tell dem e no possible lai lai
They wanna jesi for my side elebolo
I tell dem e no possible lai lai
I tell dem e no go possible
I tell dem e no possible lai lai

Na you, baby girl na you
Na you, nobody but you (Gege)
For you, I go be for you
For you, I pull over you (Gege)
Na you, baby girl na you
Na you, nobody but you (Gege)
For you, I go be for you
Gege, this bread no be Agege



Credits
Writer(s): Kehinde Peter, Adebayo Adeleke
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link