Identity
When I wake up in the morning,
I go pray to my God.
When I go back in the evening,
I go pray to my God
Always believe in trying, Nothing comes for nothing
Always do my best and leave the rest to God
Oooooh funny funny identity,
Oooooh funny funny identity,
Oooooh funny funny identity,
Oooooh funny funny identity.
My papa advice me
make I play my music with honesty
mama advice, make I respect all my seniors
Always cut my coat according to my size
I no dey promise anything wey my power no reach.
my yes is my yes, my no is my no
I no dey make inyanga, I'm a simple man by nature
Oooooh funny funny identity,
ewooh mama funny funny identity,
Oooooh funny funny identity,
Oooooh funny funny identity.
When coconut fall from up, e no dey harm anybody
coconut get water, noboby knows from where e enter
if you do good to me, I go thank you for your favor,
if you do bad to me, na you sabi ooh
Oooooh funny funny identity,
Oooooh funny funny identity,
Oooooh brother funny funny identity,
Oooooh papa funny funny identity.
Sometimes when I dress, I dress let boy yoyo
Sometimes when I dress, I dress like Chief or King
I been get bearbear, my bearbear is from nature
music is my talent, that's my Identity.
Oooooh mama funny funny identity,
Oooooh funny funny identity,
Oooooh mama funny funny identity,
Oooooh brother funny funny identity.
When I wake up in the morning,
I go pray to my God.
When I go back in the evening,
I go pray to my God
Always believe in trying, Nothing comes for nothing
Always do my best and leave the rest to God
Oooooh papa funny funny identity,
Oooooh funny funny identity,
Oooooh funny funny identity,
Oooooh mama funny funny identity.

Credits
Writer(s): Oliver Akanite
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.