Agbalagbi

Shofe teni makanaki
Awon temi won kpe mi lagbalagbi
Agbalagbi
Shofe teni Makanaki
Awon temi won kpe mi lagbalagbi
Agbalagbi
Hey
Agbalagbi
Give am to them
Agbalagbi
You want to kill your children
You see them wan know
Them wan know who i be
And i no need to tell them
But i go tell them
They call me T o l u D a D i
Each day he fly
Them dey say them dey sing
When they see me they deny
I'm not intimidating i
Am really friendly
But nobody send me
As i dey give to them
Them dey start to dey shake
Them dey start to dey fear me
Yie hey
But still they want to hear me
Shofe teni Makanaki
Awon temi won kpe mi lagbalagbi
Agbalagbi
Shofe teni Makanaki
Awon temi won kpe mi lagbalagbi
Agbalagbi
Hey
Agbalagbi
Give am to them
Agbalagbi
You want to kill your children
People always dey tell me sey
My second verse always dey ginjah
Pass my first verse
But i don't know
Hey
As e dey bee for you
So it can be for me
Make you no use hot water come Soak gari for me
If you fool then there's
No DaDi for you
If there's no DaDi for you
Then no party for you
Cos nobody get the energy
Wey i dey bring on the song
Nobody get the remedy
When the people feely long
Hey
Make somebody call my name
DaDi o o
Shofe teni Makanaki
Awon temi won kpe mi lagbalagbi
Agbalagbi
Shofe teni Makanaki
Awon temi won kpe mi lagbalagbi
Agbalagbi
Hey
Agbalagbi
Give am to them
Agbalagbi
You want to kill your children



Credits
Writer(s): Tolulope Ojelabi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link