You (feat. Magnito)

O baby you go kill person ayiayiayi
The way you dey ga egbu mmadu ayiayiayi
For your matter I dey do vigil
Because midnight I dey think of you
I dey sick need a bit of you ayiayiayi
Gal u blow ny mind shakam
Like say I get alert Gbagam
The way you dey amaka
O baby no forget shasha
You make me hiphop dumdumke dumkeke dumdum
The girl I want na you
O baby I love you like a fool

After you na you say na you ow o
Special one for me odoyewu
Them no fine pass you ey ow o
After you na you
O baby after you na you
Gimme dance one time
Oya dance ngwa gimmegimmedance chai
Ngwa dance chai oya gimme that dance why oya dance chai oya gimme that dance chai
Oya dance why oya gimme that dance chai

Okay come see the girl wey no dey like dey make me comot
Me leave another girl for you baby for what
Them dn begin soeam all the way for us for north girls full my dm some dey my comot
But na only you dey make my house stand gigigim patawara hadachida angie ligidim
Kinazuchi ana chikichikichidim zamkira juwisebuga se kiji Kim
Na only she dey make me dey dress up na she dey make me press up
I no fit come dey mess up
Make I stop before she tell me let's stop
You are the only one that can break me and if you are not with me
Make somebody wake me for this your matter no ody for come overtake me
They say am all yours baby you can take me

After you na you say na you ow o
Special one for me odoyewu
Them no fine pass you ey ow o
After you na you
O baby after you na you
Gimme dance one time
Oya dance ngwa gimmegimmedance chai
Ngwa dance chai oya gimme that dance why oya dance chai oya gimme that dance chai
Oya dance why oya gimme that dance chai



Credits
Writer(s): Ubah Chibuike
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link