Maye

Oh na
Yeahiii, yeh
Oh na na na, welcome 2 milan

Many people living with pressure
E gbo kini pressure?
Ai, 2 fingers with man dem
(Inhale) We dey killi the pressure

E gbor wetin really happen to the maye
Duro, make I clear you, omo ko kan aye
No explanation, You just pay my dough
Cos I don paste my details, oga pay make I go

Alaye wetin really happen to the maye
Duro make I clear you, omo ko kan aye
No explanation, You just pay my dough
Cos I don paste my details, oga pay make I go

Oya
Who you wan dey yan yan yan
Who you wan dey yan yan yan, hush!

Who you wan dey yan yan yan
Who you wan dey yan yan yan, hush!

Bros who you wan start to dey pressure
Alagidi you go die for detention
Cos if you no pay my money
Pay my muller
Iya re n be ninu cooler
Sheybi o gbo'wo tan, o fe wa japa
O fe ma f'owo mi gapa
Omo No dulling, Je kin w'ago
O ku iseju eight, awon sojo n be lenu gate

E gbor wetin really happen to the maye
Duro, make I clear you, omo ko kan aye
No explanation, You just pay my dough
Cos I don paste my details, oga pay make I go

Alaye wetin really happen to the maye
Duro make I clear you, omo ko kan aye
No explanation, You just pay my dough
Cos I don paste my details, oga pay make I go

Oya
Who you wan dey yan yan yan
Who you wan dey yan yan yan, hush!

Who you wan dey yan yan yan
Who you wan dey yan yan yan, hush!

Kia kia oya roll me the kpoli
***************** codeine
Mi o fe'jor, I don't want any story
But roll me the kpoli, ohhhh na

Ta jor shey transaction
O wa fe gbowo mi japa
Empire, kini ka shey fun!!

Many many people living with pressure
E gbo kini pressure?
2 fingers with man dem
(Inhale) We dey killi the pressure

Many many people living pressure
Ohhh
2 fingers with the man dem
We dey sha manya
Sha manya
Empire Mixed it!



Credits
Writer(s): Toluwalase Joseph
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link