Way Too Long

Yeah yeahhh
Yeah yeahh

It's been way too long
You can check my story
It's been way too long
You can check my story

It's been way too long
You can check my story
(Una hear me say)
It's been way too long
You can check my story

I've been making music for the gees
I've been making music for my team
I've been making music for my girl
I've been making music for the dream
Yeah aii

Cos at the end of the day
Everything na by His grace
So why I go dey stress myself
For many things wey I no fit change

Dem no tell me many things go happen
When I start to waka for this life o
Then I start to see so many things o
Many things wey make my eye dey red o

Many times I do like say i dey fine
If I tell you wetin sup o
You go say wetin dey happen

All my life been searching for the purpose
Then I found it in the music
Industry wan make am tight o

So I stand up
Got my juice up
All my Gs we be stunting
We be plotting

Overnight we recording
Till the morning
Cos we no know which song go
Blow tomorrow

Morrow

I'm a lion, I'm a king now
I'm a son of Zion
No capping

We been built through the tough times
For the front line
Of this mission of liberation
Me nah relenting, never

Me nah relenting never

Me nah relenting never

Me nah relenting never

Ooh

Yeah yeah

Tough times

Built for the frontline

Of the mission of liberation

Cheee eyy

It's been way too long
You can check my story
It's been way too long
You can check my story

It's been way too long
You can check my story
(Una hear me say)
It's been way too long
You can check my story



Credits
Writer(s): Uche Othniel Osakwe
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link