Money Speaking

Money speaking money stops nonsense
Girl demma undress Girl demma undress...
Money dey complex
When I step in the money dey
Money speaking money stops nonsense
Girl demma undress
Money dey complex
When I step in the money dey

Ah me si Back in days oh
Dem no look eh my face oh yay yay yay
Back in days oh
Dem no call eh my name oh yay yay yay

Ah me si Back in days oh
Dem no look eh my face oh yay yay yay
Back in days oh
Dem no call eh my name oh yay yay yay

I go show you money stop nonsense
The money we dey chuck dem dey take benz
Before you run one ponobiom run ten
Opoor
I be the booty license
Fine girl will you be the condo
Ghana girl when you date me i no dey wan go
Yeah
Me and you wey we go run go
You go see say money stop nonsense

Ah me si Back in days oh
Dem no look eh my face oh yay yay yay
Back in days oh
Dem no call eh my name oh yay yay yay

Ah me si Back in days oh
Dem no look eh my face oh yay yay yay
Back in days oh
Dem no call eh my name oh yay yay yay

Money speaking money stops nonsense
Girl demma undress Girl demma undress...
Money dey complex
When I step in the money dey
Money speaking money stops nonsense
Girl demma undress
Money dey complex
When I step in the money dey

Ah me si Back in days oh woiiiii
Dem no look eh my face (Dem no look eh my face) oh yay yay yay
Back in days oh
Dem no call eh my name oh yay yay yay

Ah me si Back in days oh woiiiii
Dem no look eh my face (Dem no look eh my face) oh yay yay yay
Back in days oh
Dem no call eh my name oh yay yay yay

Girl demma undress me
Girl demma undress
Money dey complex
When i step in the money dey



Credits
Writer(s): Solomon Antwi, Daniel Odum, Ugly It
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link